chinko

Revision as of 12:44, 24 August 2021 by 102.89.1.147 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Derived from a clipping of the final letter of the word China and a blend with the letters k and o

Pronunciation

  • ʧìnkó

Play Play

Usage

People for Nigeria dey use am well well because de believe sey electrical product wey come from China no dey last.

Noun

  1. Person wey e come from China
  1. product or market wey de bring come from China
    everyting wey im buy for market na chinko  — (everything he bought from the market was fake)

Adjective

Synonyms

Translations

  • English: Chinese, a product seen as inferior