chinko

Revision as of 13:16, 24 August 2021 by 102.89.0.73 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Derived from a clipping of the final letter of the word China and a blend with the letters k and o

Pronunciation

  • ʧìnkó

Play Play

Usage

People for Nigeria dey use am well well because de believe sey electrical product wey come from China no dey last.

Noun

  1. Person wey e come from China.
    • Chinko don put money for many business for Naija.  — (NSC_2021, The Chinese have lots of investment in Nigeria.)

Adjective

  1. Electrical product wey de make for China.
    • No be every product wey come from China be chinko.  — (NSC_2021, Not every made in China good is inferior.)

Adjective

Synonyms

Translations

  • English: Chinese, a product seen as inferior