chinko
Naija
Etymology
From: Derived from a clipping of the final letter of the word China and a blend with the letters k and o
Pronunciation
- ʧìnkó
Usage
People for Nigeria dey use am well well because de believe sey electrical product wey come from China no dey last.
Noun
Person wey e come from China.
- Chinko don put money for many business for Naija. — (NSC_2021, The Chinese have lots of investment in Nigeria.)
Adjective
Electrical product wey de make for China.
- No be every product wey come from China be chinko. — (NSC_2021, Not every made in China good is inferior.)
Adjective
Synonyms
Translations
- English: Chinese, a product seen as inferior