chise

Naija

Alternative Form

childs, chaise

Etymology

From: English: Child's (play)

Pronunciation

t͡ʃaîs


Adjective

  • Someting wey no too serious like dat.
  • You want be big boy abi? E go clear for your eye just now sey no be chise  — (You want to become famous right? You'll soon see that it's not that easy.)
  • We dey talk matters wey tight you come here dey yarn many okoto. You tink sey matters wey we dey do here na chise? If your papa no first warn you when you small, use your sense take warn yoursef.  — (We are discussing important things and you are saying a lot of nonsense. Do you think what we are doing here is a joke? If your father didn't discipline you when you were younger, use some sense and discipline yourself.)

Synonym

Translation

  • English: joke, unserious, irrelevant