Difference between revisions of "chop"

Line 41: Line 41:
 
#:* {{ux|dv| You wan '''chop'''? |(ENU_13_School-Life_DG__34, You wanna eat?)}}
 
#:* {{ux|dv| You wan '''chop'''? |(ENU_13_School-Life_DG__34, You wanna eat?)}}
 
#:* {{ux|dv| Dat time, I go... I go go '''chop''' suya five thousand dey drink anyhow I like. |(ENU_33_A-Beg_MG__79, At the time, I'd... I'd go and eat [[suya]] worth five thousand, drink however I want.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dat time, I go... I go go '''chop''' suya five thousand dey drink anyhow I like. |(ENU_33_A-Beg_MG__79, At the time, I'd... I'd go and eat [[suya]] worth five thousand, drink however I want.)}}
# Sey dey don dey use someting and e no con be as e be wen de buy am.
+
# Sey de don dey use someting and e no con be as e be wen de buy am.
#: {{ux|dv| See wetin dat guy don do my slippers, slippers wey I never use, e don use am, e don chop. |(NSC_Emeka_2020, See what that guy has done to me flip-flops, flip-flops that I hadn't used, he has used it and has worn it out.)}}
+
#:* {{ux|dv| See wetin dat guy don do my slippers, slippers wey I never use, e don use am, e don chop. |(NSC_Emeka_2020, See what that guy has done to me flip-flops, flip-flops that I hadn't used, he has used it and has worn it out.)}}
 +
#: {{ux|dv|If you blow am too much, e go dey '''chop''' for di centre, but if you... |(LAG_31_Road-Safety_MG__64, If you blow too much air into it, it will come apart in the middle, but if you...)}}
 
# Sey person collect punishment.
 
# Sey person collect punishment.
#: {{ux|dv|Amosun, wey be governor of Ogun State and Okorocha, di Imo State govnor '''chop''' di suspension on Friday afternoon for Abuja wia dia party claim say di two members involve for anti-party activities. |(bbc__14929, Amosun who is the governor of Ogun state and Okorocha, the Imo state governor has received the suspension on Friday afternoon where their pary claims that the two members were involved in anti-party activities. )}}
+
#:* {{ux|dv|Amosun, wey be governor of Ogun State and Okorocha, di Imo State govnor '''chop''' di suspension on Friday afternoon for Abuja wia dia party claim say di two members involve for anti-party activities. |(bbc__14929, Amosun who is the governor of Ogun state and Okorocha, the Imo state governor has received the suspension on Friday afternoon where their pary claims that the two members were involved in anti-party activities. )}}
#: {{ux|dv|Serena don '''chop''' $17,000 fine for US Open Why Serena Williams dey always vex for US Open |(bbc__88008, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Siasia also '''chop''' fine ontop di mata, Fifa fine am CHF 50,000 wey be $51,025.00. Fifa don tell Siasia about dia decision, di ban go start with immediate effect. |(bbc__89497, Siasa has also received a fine beacause of the issue, Fifa fined him CHF 50,000 which is $51,025.00. Fifa  has told Siasia about their decision, the ban will start immediately. )}}
#: {{ux|dv|Siasia also '''chop''' fine ontop di mata, Fifa fine am CHF 50,000 wey be $51,025.00. Fifa don tell Siasia about dia decision, di ban go start with immediate effect. |(bbc__89497, __no translation__)}}
+
# Sey person win someting (e fit be money or anyting) from anoder person hand.
#: {{ux|dv|Di 25-year-old, wey dey play for Greek club PAOK, '''chop''' suspension afta im yans with some women ontop social media leak comot. |(bbc__30433, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Omo dat guy, if I see dat guy, I will '''chop''' im X. |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__61, Guy, that guy, if I see that guy, I will eat his X.)}}
# Sey person win money
+
# Sey people go deceive person.
#: {{ux|dv|Di dead rat been dey inside di boiling pot One big Chinese restaurant don '''chop''' $190m fine afta pregnant woman see dead rat inside her soup wen she go eat dia early September. |(bbc__34035, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| I hear sey person chop one million for dat promo wey dat bank do.|(NSC_Emeka_2020, I heard that one  person won a million naira in the promo that bank did.)}}
#: {{ux|dv|Di pregnant woman wey been go out to '''chop''' hotpot with her family on 6 September, see di dead rat for her food afta she don already '''chop''' small inside. |(bbc__37384, __no translation__)}}
+
# Sey person recieve someting or person experience someting.
#: {{ux|dv|Next, you go look all di food wey you dey '''chop''' now to see how you fit comot or reduce di ones wey get plenty sugar inside. |(bbc__44984, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem don also '''chop''' yab on top di video from di ChristChurch killings wia 50 Muslims die as dem bin dey pray. |(bbc__28886, They have also received criticism on the video from the ChristChurch killings where 50 Muslims died as they were praying.)}}
#: {{ux|dv|E get wetin you go like change for your body for hospital or you don ever think sey you no go '''chop''' well make you fit slim? |(jw__8632, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Ghana '''chop''' di lowest scores in corruption perception with 40 points, den drop 11 places for 2016 ranking to 81 out of 180 countries for di 2017 Corruption Perception index. |(bbc__57390, Ghana has obtained the lowest scores in corruption perception with 40 points, then dropped 11 points in the 2016 ranking to 81 out of 180 countries in the 2017 corruption perception index.)}}
# Sey person get money
 
#: {{ux|dv|Davido, 2face Idibia, Banky W, as dos wey dey stay dos area-dem wey pipo wey don '''chop''' belle full well-well dey stay, as ein also dey plan to start ein world tour during di month of April, as ein dey release ein number six music album, wey ein title “corporate miscreant”. |(ja102__1044, __no translation__)}}
 
# Sey person recieve someting or person experience someting
 
#: {{ux|dv|Dem don also '''chop''' yab on top di video from di ChristChurch killings wia 50 Muslims die as dem bin dey pray. |(bbc__28886, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mantilla say im hear tori about some pipo wey dem use objects wey no sharp rape dem, odas '''chop''' electric shock while dem blindfold some for days. |(bbc__65286, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ghana '''chop''' di lowest scores in corruption perception with 40 points, den drop 11 places for 2016 ranking to 81 out of 180 countries for di 2017 Corruption Perception index. |(bbc__57390, __no translation__)}}
 
 
# Sey person/someting collect money wey no be im own / Sey person steal money from govment or for where e dey work or for person business.
 
# Sey person/someting collect money wey no be im own / Sey person steal money from govment or for where e dey work or for person business.
#: {{ux|dv|Senator Shehu Sani/Instagram Nigeria Senator Shehu Sani Senator Shehu Sani tori dis week say chance dey 'monkey' don '''chop''' money wey belong to di northern senators no be true. |(bbc__87838, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Tori be say di former Attorney-General suppose face all di government and public officials, wey dey power before or dey inside office now, wey fit don '''chop''' di country money. |(bbc__94982, The story is that the former Attorney-General is supposed to face all the government officials who were in power before or who are in office now, who may have embezzled the country's wealth.)}}
#: {{ux|dv|Tori be say di former Attorney-General suppose face all di government and public officials, wey dey power before or dey inside office now, wey fit don '''chop''' di country money. |(bbc__94982, __no translation__)}}
 
 
# Sey na di price wey de take do or buy someting
 
# Sey na di price wey de take do or buy someting
#: {{ux|dv|Dis election '''chop''' more than $3billion wey dem use for just media minus online moni. |(bbc__40547, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Dis election '''chop''' more than $3billion wey dem use for just media. |(bbc__40547, This election has gulped more than $3 billion which they used for just media. )}}
# Sey person knack
+
# Sey person knack.
#: {{ux|dv|Dis life, if you come dis life, if you no '''chop''' woman,… |(NST_cleaned__27191, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Ogbeni, hold yourself, no be every woman you see you go '''chop'''. |(NST_cleaned__27191, Boy, control yourself, it is not every woman you see you'll just have sex with.)}}
Sey as de dey use someting e go dey reduce or e go dey smooth,and e no go be like when dey buy am.
+
# Sey person dey gain someting.
#: {{ux|dv|If you blow am too much, e go dey '''chop''' for di centre, but if you... |(LAG_31_Road-Safety_MG__64, If you blow too much air into it, it will come apart in the middle, but if you...)}}
+
#: {{ux|dv|Sey na dem dey make money pass, sey di man con dey '''chop''' for under deir hand. |(NST_cleaned__518, That they are the ones who are making more money, that he man was making a living from them.)}}
#: See dis slippers you don wear am sotey e don '''chop''' finish
 
# sey person dey survive
 
#: {{ux|dv|Sey na dem dey make money pass, sey di man con dey '''chop''' for under deir hand. |(NST_cleaned__518, __no translation__)}}
 
# Sey person win someting (e fit be money or anyting) from anoder person hand.
 
#: {{ux|dv|Omo dat guy, if I see dat guy, I will '''chop''' im X. |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__61, Guy, that guy, if I see that guy, I will eat his X.)}}
 
# sey people gp deceive person
 
 
#: {{ux|dv|If you no monitor am well hm, my sister, make I no deceive you, people go '''chop''' you. |(NST_cleaned__8459, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If you no monitor am well hm, my sister, make I no deceive you, people go '''chop''' you. |(NST_cleaned__8459, __no translation__)}}
 
# Sey person dey work de dey pay am
 
# Sey person dey work de dey pay am
 
#: {{ux|dv|I don '''chop''' money for dis Nigeria, '''chop''' money for South Africa, '''chop''' money for everywhere. |(NST_cleaned__20267, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I don '''chop''' money for dis Nigeria, '''chop''' money for South Africa, '''chop''' money for everywhere. |(NST_cleaned__20267, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori be say Mr Mamic, im brother Zoran and two other people dey '''chop''' money from transfer deals for Dinamo players. |(bbc__94802, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori be say Mr Mamic, im brother Zoran and two other people dey '''chop''' money from transfer deals for Dinamo players. |(bbc__94802, __no translation__)}}
# Sey bad ting happen and people die put
+
# Sey bad ting happen and people die put.
#: {{ux|dv|Militants attack for Nigeria don reach 9 years since e start for northern part of di konrti and e '''chop''' pass 20, 000 pipo head. |(bbc__67203, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv| Militants attack for Nigeria don reach 9 years since e start for northern part of di konrti and e '''chop''' pass 20, 000 pipo head. |(bbc__67203, Militants attack in Nigeria has lasted for nine years since the start in the northern part of the country and it has consumed 20,000 lives.)}}
  
  
Line 93: Line 81:
  
 
====Synonymes====
 
====Synonymes====
* eat 0.80 336, drink 0.78 652, taste 0.68 91, buy 0.67 1711, produce 0.65 443, knack,  
+
* eat, knack, win,  
====Antonymes====
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
English [https://en.wiktionary.org/wiki/eat eat]
+
English ''eat''

Revision as of 15:49, 6 October 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

Pronunciation

  • ʧɔp

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 126
  • Frequency rank in NSC treebank: 116
  • Frequency in raw corpus: 1731
  • Frequency rank in raw corpus: 220

Definition

Sey person put someting for mouth use all im teeth dem bite dem con swallow dem.

NOUN

  1. Food wey person fit eat
    • AFP Bush meat na correct chop for Nigeria  — (bbc__9800, Bush meat is a really nice meal )
    • Datti say NEMA plus oda stakeholders wey include local and international NGOs don organise emergency centres, give chop and melecine to displaced pipo.  — (bbc__27134, NEMA and other stakeholders including local and international NGOs have organized emergency centers, giving food, and medicine to displaced people)

Derived forms

chopchop

  1. Food wey person fit chop but no be better food. E fit be food like chinchin, or groundnut. De dey use dis kind food dey wait make better food show.
    • Who buy all dis chop-chop keep for here?  — (NSC_Emeka_2020, Who bought all these munchies and kept them here?)
    • I never chop better tin since morning o, na just dis chop-chop I use take hold body  —  (NSC_Emeka_2020, I haven't eaten any real food since morning, it's just these munchies I've had to hold myself together )
  2. Person wey be sey e dey chop anyhow
    • You don chop rice, chop beans, you want still chop moimoi, chop-chop!  —  (NSC_Emeka_2020, You have eaten rice, eaten beans, you still want to eat moimoi, glutton )

Synonyms

  • Food, munch.

Translations

  • English: food

VERB

  1. Sey person dey eat food.
    • You wan chop?  — (ENU_13_School-Life_DG__34, You wanna eat?)
    • Dat time, I go... I go go chop suya five thousand dey drink anyhow I like.  — (ENU_33_A-Beg_MG__79, At the time, I'd... I'd go and eat suya worth five thousand, drink however I want.)
  2. Sey de don dey use someting and e no con be as e be wen de buy am.
    • See wetin dat guy don do my slippers, slippers wey I never use, e don use am, e don chop.  — (NSC_Emeka_2020, See what that guy has done to me flip-flops, flip-flops that I hadn't used, he has used it and has worn it out.)
    If you blow am too much, e go dey chop for di centre, but if you...  — (LAG_31_Road-Safety_MG__64, If you blow too much air into it, it will come apart in the middle, but if you...)
  3. Sey person collect punishment.
    • Amosun, wey be governor of Ogun State and Okorocha, di Imo State govnor chop di suspension on Friday afternoon for Abuja wia dia party claim say di two members involve for anti-party activities.  — (bbc__14929, Amosun who is the governor of Ogun state and Okorocha, the Imo state governor has received the suspension on Friday afternoon where their pary claims that the two members were involved in anti-party activities. )
    • Siasia also chop fine ontop di mata, Fifa fine am CHF 50,000 wey be $51,025.00. Fifa don tell Siasia about dia decision, di ban go start with immediate effect.  — (bbc__89497, Siasa has also received a fine beacause of the issue, Fifa fined him CHF 50,000 which is $51,025.00. Fifa has told Siasia about their decision, the ban will start immediately. )
  4. Sey person win someting (e fit be money or anyting) from anoder person hand.
    Omo dat guy, if I see dat guy, I will chop im X.  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__61, Guy, that guy, if I see that guy, I will eat his X.)
  5. Sey people go deceive person.
    • I hear sey person chop one million for dat promo wey dat bank do.  — (NSC_Emeka_2020, I heard that one person won a million naira in the promo that bank did.)
  6. Sey person recieve someting or person experience someting.
    • Dem don also chop yab on top di video from di ChristChurch killings wia 50 Muslims die as dem bin dey pray.  — (bbc__28886, They have also received criticism on the video from the ChristChurch killings where 50 Muslims died as they were praying.)
    • Ghana chop di lowest scores in corruption perception with 40 points, den drop 11 places for 2016 ranking to 81 out of 180 countries for di 2017 Corruption Perception index.  — (bbc__57390, Ghana has obtained the lowest scores in corruption perception with 40 points, then dropped 11 points in the 2016 ranking to 81 out of 180 countries in the 2017 corruption perception index.)
  7. Sey person/someting collect money wey no be im own / Sey person steal money from govment or for where e dey work or for person business.
    • Tori be say di former Attorney-General suppose face all di government and public officials, wey dey power before or dey inside office now, wey fit don chop di country money.  — (bbc__94982, The story is that the former Attorney-General is supposed to face all the government officials who were in power before or who are in office now, who may have embezzled the country's wealth.)
  8. Sey na di price wey de take do or buy someting
    • Dis election chop more than $3billion wey dem use for just media.  — (bbc__40547, This election has gulped more than $3 billion which they used for just media. )
  9. Sey person knack.
    • Ogbeni, hold yourself, no be every woman you see you go chop.  — (NST_cleaned__27191, Boy, control yourself, it is not every woman you see you'll just have sex with.)
  10. Sey person dey gain someting.
    Sey na dem dey make money pass, sey di man con dey chop for under deir hand.  — (NST_cleaned__518, That they are the ones who are making more money, that he man was making a living from them.)
    If you no monitor am well hm, my sister, make I no deceive you, people go chop you.  — (NST_cleaned__8459, __no translation__)
  11. Sey person dey work de dey pay am
    I don chop money for dis Nigeria, chop money for South Africa, chop money for everywhere.  — (NST_cleaned__20267, __no translation__)
    Tori be say Mr Mamic, im brother Zoran and two other people dey chop money from transfer deals for Dinamo players.  — (bbc__94802, __no translation__)
  12. Sey bad ting happen and people die put.
    Militants attack for Nigeria don reach 9 years since e start for northern part of di konrti and e chop pass 20, 000 pipo head.  — (bbc__67203, Militants attack in Nigeria has lasted for nine years since the start in the northern part of the country and it has consumed 20,000 lives.)


Derived forms

Chop mouth

  1. Sey person mouth no strong put for wetin e dey talk
    Wetin you dey talk? If you want cry, cry. No come here con dey talk dey cry, dey chop mouth like pikin.
  2. Sey person dey talk nonsense
    We dey talk about football team you dey chop mouth dey mention Chelsea. Dat one na team?
  3. Sey person kiss person
    me and dat babe don chop mouth o

Synonymes

  • eat, knack, win,

Translations

English eat