Difference between revisions of "chop mouth"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
# Make person talk wetin no be true. | # Make person talk wetin no be true. | ||
#: {{ux|dv| Politicians sabi '''chop mouth''' for Nigeria. | (NSC_Emeka_2020, Politicians lie a lot in Nigeria.) }} | #: {{ux|dv| Politicians sabi '''chop mouth''' for Nigeria. | (NSC_Emeka_2020, Politicians lie a lot in Nigeria.) }} | ||
+ | |||
+ | ===Antonym=== | ||
+ | [[talknado]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''lip sync'', ''mumble'', ''say nonsense'', ''kiss'', ''lie'' | English: ''lip sync'', ''mumble'', ''say nonsense'', ''kiss'', ''lie'' |
Revision as of 12:22, 13 January 2021
Naija
Etymology
From: Naija chop
Pronunciation
t͡ʃɔ̀pt͡ʃɔ̀p Play
Verb Phrase
- Make person word no clear.
- Wetin you dey talk? If you want cry, cry. No come here con dey talk dey cry, dey chop mouth like pikin — (NSC_Emeka_2020, What are you saying? If you want to speak, speak, if you want to cry, cry. Don't come here, crying and biting your lips.)
- Make person dey do like sey im know di lyrics.
- Una choir members na minus 1, de just dey chop mouth. — (NSC_Emeka_2020, Your choristers can't really sing, they barely know the lyrics.)
- Make person dey talk nonsense.
- We dey talk about football team you dey chop mouth dey mention Chelsea. Dat one na team? — (NSC_Emeka_2020, Why are you mentioning Chelsea when we are talking about football? Is that even a football team?).
- Make person kiss person.
- I catch bros and dat babe dey chop mouth o. — (NSC_Emeka_2020, I caught brother and that lady kissing. )
- Make person talk wetin no be true.
- Politicians sabi chop mouth for Nigeria. — (NSC_Emeka_2020, Politicians lie a lot in Nigeria.)
Antonym
Translation
English: lip sync, mumble, say nonsense, kiss, lie