Difference between revisions of "chop mouth"
Line 5: | Line 5: | ||
t͡ʃɔ̀p máùt | t͡ʃɔ̀p máùt | ||
<sm2>Pcm-ng-chop mouth.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-chop mouth.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-chop mouth.m.ogg</sm2> |
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== |
Revision as of 20:26, 6 April 2022
Naija
Etymology
From: Naija chop
Pronunciation
t͡ʃɔ̀p máùt Play
Verb Phrase
- Make person word no clear.
- Wetin you dey talk? If you want cry, cry. No come here con dey talk dey cry, dey chop mouth like pikin — (NSC_2020, What are you saying? If you want to speak, speak, if you want to cry, cry. Don't come here, crying and biting your lips.)
- Make person dey do like sey im know di lyrics.
- Una choir members na minus 1, de just dey chop mouth. — (NSC_2020, Your choristers can't really sing, they barely know the lyrics.)
- Make person dey talk nonsense.
- We dey talk about football team you dey chop mouth dey mention Chelsea. Dat one na team? — (NSC_2020, Why are you mentioning Chelsea when we are talking about football? Is that even a football team?).
- Make person kiss person.
- I catch bros and dat babe dey chop mouth o. — (NSC_2020, I caught brother and that lady kissing. )
- Make person talk wetin no be true.
- Politicians sabi chop mouth for Nigeria. — (NSC_2020, Politicians lie a lot in Nigeria.)
Antonym
Translation
English: lip sync, mumble, say nonsense, kiss, lie