Difference between revisions of "chop mouth"
(→Naija) |
|||
(4 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== | ||
− | # Make person word no clear. | + | # Make person no dey talk come outside wellwell/ Make person word no clear. |
− | #: {{ux|dv| Wetin you dey talk? If you want cry, cry. No come here con dey talk dey cry, dey '''chop mouth''' like pikin | ( | + | #: {{ux|dv| Wetin you dey talk? If you want cry, cry. No come here con dey talk dey cry, dey '''chop mouth''' like pikin | (What are you saying? If you want to speak, speak, if you want to cry, cry. Don't come here, crying and biting your lips.)}} |
# Make person dey do like sey im know di lyrics. | # Make person dey do like sey im know di lyrics. | ||
− | #: {{ux|dv| Una choir members na minus 1, de just dey '''chop mouth'''. | ( | + | #: {{ux|dv| Una choir members na minus 1, de just dey '''chop mouth'''. | (Your choristers can't really sing, they barely know the lyrics.) }} |
# Make person dey talk nonsense. | # Make person dey talk nonsense. | ||
− | #: {{ ux|dv| We dey talk about football team you dey '''chop mouth''' dey mention Chelsea. Dat one na team? |( | + | #: {{ ux|dv| We dey talk about football team you dey '''chop mouth''' dey mention Chelsea. Dat one na team? |(Why are you mentioning Chelsea when we are talking about football? Is that even a football team?)}}. |
# Make person kiss person. | # Make person kiss person. | ||
− | #: {{ ux| dv| I catch bros and dat babe dey '''chop mouth''' o. | ( | + | #: {{ ux| dv| I catch bros and dat babe dey '''chop mouth''' o. | (I caught brother and that lady kissing. )}} |
# Make person talk wetin no be true. | # Make person talk wetin no be true. | ||
− | #: {{ux|dv| Politicians sabi '''chop mouth''' for Nigeria. | ( | + | #: {{ux|dv| Politicians sabi '''chop mouth''' for Nigeria. | (Politicians lie a lot in Nigeria.) }} |
===Antonym=== | ===Antonym=== |
Latest revision as of 11:30, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: Naija chop
Pronunciation
t͡ʃɔ̀p máùt Play
Verb Phrase
- Make person no dey talk come outside wellwell/ Make person word no clear.
- Wetin you dey talk? If you want cry, cry. No come here con dey talk dey cry, dey chop mouth like pikin — (What are you saying? If you want to speak, speak, if you want to cry, cry. Don't come here, crying and biting your lips.)
- Make person dey do like sey im know di lyrics.
- Una choir members na minus 1, de just dey chop mouth. — (Your choristers can't really sing, they barely know the lyrics.)
- Make person dey talk nonsense.
- We dey talk about football team you dey chop mouth dey mention Chelsea. Dat one na team? — (Why are you mentioning Chelsea when we are talking about football? Is that even a football team?).
- Make person kiss person.
- I catch bros and dat babe dey chop mouth o. — (I caught brother and that lady kissing. )
- Make person talk wetin no be true.
- Politicians sabi chop mouth for Nigeria. — (Politicians lie a lot in Nigeria.)
Antonym
Translation
English: lip sync, mumble, say nonsense, kiss, lie