Difference between revisions of "chopmoney"

 
(15 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
*
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English chopmoney
+
From: English ''chop'' and ''money''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* tʃɔ̀pmɔ̀ní
 
* tʃɔ̀pmɔ̀ní
<sm2>Pcm-ng-chopmoney.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-chop money.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-chopmoney.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-chopmoney.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 1
 
* Frequency rank in raw corpus: 35668
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
chopmoney: pocket money, allowance -- Definition in Naija?
+
# Money wey dem dey give person make e hold for hand.
 
+
#:* {{ux|dv| You know sey dem dey owe your papa for work, dis '''chopmoney''', manage am well o. Pack garri follow body, make you fit see dey drink once once. | (You know your father is owed at work, use this allowance wisely. Take some garri with you so you can eat it sometimes.) }}
 
+
# Money wey man dey give im wife or woman to take buy food for house.
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv| Who see '''chopmoney''' no go dey wory you like dis. All dis talk you dey talk sey your wife dey judge you give everybody na because you no dey drop '''chopmoney''' for house. | (Someone who gets a home upkeep allowance will not cause you this much grief. All you are saying about your wife complaining about you to everybody is because you haven’t been giving her any home upkeep allowance.)}}
#: {{ux|dv|As we dey comot, oldman go give us chop money. |(As we are leaving, our father will give us pocket money.)}}
+
# [[Cash]] wey person take dey dey.
 
+
#:* {{ux|dv|As we dey comot, [[oldman]] go give us '''chopmoney'''. |(Since we are about to go out, dad will give us an allowance.)}}
====Derived forms====
+
====Related forms====
 
+
* [[chop mouth]], [[choplife]], [[chopchopo]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*  
+
* [[pocket money]]
 
 
====Antonyms====
 
*
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: pocket money, allowance
+
* English: ''allowance'', ''home upkeep allowance''

Latest revision as of 12:07, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English chop and money

Pronunciation

  • tʃɔ̀pmɔ̀ní

Play Play

Noun

  1. Money wey dem dey give person make e hold for hand.
    • You know sey dem dey owe your papa for work, dis chopmoney, manage am well o. Pack garri follow body, make you fit see dey drink once once.  —  (You know your father is owed at work, use this allowance wisely. Take some garri with you so you can eat it sometimes.)
  2. Money wey man dey give im wife or woman to take buy food for house.
    • Who see chopmoney no go dey wory you like dis. All dis talk you dey talk sey your wife dey judge you give everybody na because you no dey drop chopmoney for house.  —  (Someone who gets a home upkeep allowance will not cause you this much grief. All you are saying about your wife complaining about you to everybody is because you haven’t been giving her any home upkeep allowance.)
  3. Cash wey person take dey dey.
    • As we dey comot, oldman go give us chopmoney.  — (Since we are about to go out, dad will give us an allowance.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: allowance, home upkeep allowance