Difference between revisions of "chukuchuku"
(→Noun) |
|||
Line 18: | Line 18: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # part of tree wey e be sey e sharp. | + | # part of tree wey e be sey e [[sharp]]. |
#: {{ux|dv|'''Chukuchuku''' don chuk me for leg o. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, A thorn has pierced my leg. )}} | #: {{ux|dv|'''Chukuchuku''' don chuk me for leg o. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, A thorn has pierced my leg. )}} | ||
#: {{ux|dv|Dem come use '''chukuchuku''' do cap wey King dey wear for am. |(jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)}} | #: {{ux|dv|Dem come use '''chukuchuku''' do cap wey King dey wear for am. |(jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)}} | ||
#: {{ux|dv| When the seed grow for where '''chukuchuku''' dey, all the other things wey person fit like come enter, kill the seed, and e no come fit produce fruit.— Mark 4:14, 18, 19 . |(jw__31809, When the seed grew where the thorns where, all the other pleasures were)}} | #: {{ux|dv| When the seed grow for where '''chukuchuku''' dey, all the other things wey person fit like come enter, kill the seed, and e no come fit produce fruit.— Mark 4:14, 18, 19 . |(jw__31809, When the seed grew where the thorns where, all the other pleasures were)}} | ||
− | # Someting wey sharp wey be sey e fit wound person | + | # Someting wey [[sharp]] wey be sey e fit [[wound]] person |
#: {{ux|dv| When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of '''chukuchuku''' full am, na im make im back be like sey e break. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)}} | #: {{ux|dv| When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of '''chukuchuku''' full am, na im make im back be like sey e break. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: thorns | + | * English: ''thorns'' |
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 13:56, 21 January 2021
Naija
Etymology
From: the Cameroonian word chuku chuku meaning spiny/thorny often used to refer to the minute spinules visible on the male African puddle frog.
Pronunciation
- tʃùkùtʃúkú
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 5
- Frequency rank in raw corpus: 12217
Definition
Someting wey sharp wey be sey e fit wound person.
Noun
- part of tree wey e be sey e sharp.
- Chukuchuku don chuk me for leg o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A thorn has pierced my leg. )
- Dem come use chukuchuku do cap wey King dey wear for am. — (jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)
- When the seed grow for where chukuchuku dey, all the other things wey person fit like come enter, kill the seed, and e no come fit produce fruit.— Mark 4:14, 18, 19 . — (jw__31809, When the seed grew where the thorns where, all the other pleasures were)
- Someting wey sharp wey be sey e fit wound person
- When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of chukuchuku full am, na im make im back be like sey e break. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)
Translation
- English: thorns
Adjective
- Person wey be sey e dey nack anyhow.
- Ejiro na chukuchuku — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ejiro is a philanderer. )
Translation
English: Philanderer