Difference between revisions of "chukuchuku"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# part of tree wey e be sey e [[sharp]]. | # part of tree wey e be sey e [[sharp]]. | ||
− | #: {{ux|dv|'''Chukuchuku''' don chuk me for leg o. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, A thorn has pierced my leg. )}} | + | #:* {{ux|dv|'''Chukuchuku''' don chuk me for leg o. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, A thorn has pierced my leg. )}} |
− | #: {{ux|dv|Dem come use '''chukuchuku''' do cap wey King dey wear for am. |(jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)}} | + | #:* {{ux|dv|Dem come use '''chukuchuku''' do cap wey King dey wear for am. |(jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)}} |
− | #: {{ux|dv| When the seed grow for where '''chukuchuku''' dey, all the other things wey person fit like come enter, kill the seed, and e no come fit produce fruit.— Mark 4:14, 18, 19 . |(jw__31809, When the seed grew where the thorns where, all the other pleasures were)}} | + | #:* {{ux|dv| When the seed grow for where '''chukuchuku''' dey, all the other things wey person fit like come enter, kill the seed, and e no come fit produce fruit.— Mark 4:14, 18, 19 . |(jw__31809, When the seed grew where the thorns where, all the other pleasures were)}} |
# Someting wey [[sharp]] wey be sey e fit [[wound]] person. | # Someting wey [[sharp]] wey be sey e fit [[wound]] person. | ||
− | #: {{ux|dv| When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of '''chukuchuku''' full am, na im make im back be like sey e break. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)}} | + | #:* {{ux|dv| When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of '''chukuchuku''' full am, na im make im back be like sey e break. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== |
Revision as of 12:32, 24 May 2021
Naija
Etymology
From: the Cameroonian word chuku chuku meaning spiny/thorny often used to refer to the minute spinules visible on the male African puddle frog.
Pronunciation
- tʃùkùtʃúkú
Noun
- part of tree wey e be sey e sharp.
- Chukuchuku don chuk me for leg o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A thorn has pierced my leg. )
- Dem come use chukuchuku do cap wey King dey wear for am. — (jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)
- When the seed grow for where chukuchuku dey, all the other things wey person fit like come enter, kill the seed, and e no come fit produce fruit.— Mark 4:14, 18, 19 . — (jw__31809, When the seed grew where the thorns where, all the other pleasures were)
- Someting wey sharp wey be sey e fit wound person.
- When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of chukuchuku full am, na im make im back be like sey e break. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)
Translation
- English: thorns
Adjective
Person wey be sey e dey nack anyhow.
- Ejiro na chukuchuku. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ejiro is a philanderer.)
Translation
English: Philanderer