Difference between revisions of "chukuchuku"
(→Noun) |
|||
(11 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: ''unknown'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-chukuchuku.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-chukuchuku.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-chukuchuku.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-chukuchuku.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Wetin dey dey for tree body wey sharp, wey fit enter person body. |
− | #: {{ux|dv|'''Chukuchuku''' don chuk me for leg o. |( | + | #:* {{ux|dv| '''Chukuchuku''' don chuk me for leg o. |(A thorn has pierced my leg.)}} |
− | #: {{ux|dv|Dem come use '''chukuchuku''' do cap wey King dey wear for am. |(jw__25661, They then used thorns to make a crown for him. | + | #:* {{ux|dv| Dem come use '''chukuchuku''' do cap wey King dey wear for am. |(jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)}} |
− | + | # Someting wey [[sharp]] wey be sey e fit [[wound]] person. | |
− | # Someting wey sharp wey be sey e fit wound person | + | #:* {{ux|dv| When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of '''chukuchuku''' full am, na im make im back be like sey e break. |(When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)}} |
− | #: {{ux|dv| When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of '''chukuchuku''' full am, na im make im back be like sey e break. |( | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: thorns | + | * English: ''thorns'' |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | Person wey be sey e dey [[nack]] anyhow. | |
− | + | :* {{ux|dv| Ejiro na '''chukuchuku'''. | (NSC_2020, Ejiro is a philanderer.)}} | |
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''Philanderer'' | English: ''Philanderer'' |
Latest revision as of 21:18, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- tʃùkùtʃúkú
Noun
- Wetin dey dey for tree body wey sharp, wey fit enter person body.
- Chukuchuku don chuk me for leg o. — (A thorn has pierced my leg.)
- Dem come use chukuchuku do cap wey King dey wear for am. — (jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)
- Someting wey sharp wey be sey e fit wound person.
- When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of chukuchuku full am, na im make im back be like sey e break. — (When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)
Translation
- English: thorns
Adjective
Person wey be sey e dey nack anyhow.
- Ejiro na chukuchuku. — (NSC_2020, Ejiro is a philanderer.)
Translation
English: Philanderer