Difference between revisions of "chukuchuku"

 
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Wetin dey dey for tree body wey sharp, wey fit enter person body.  
 
# Wetin dey dey for tree body wey sharp, wey fit enter person body.  
#:* {{ux|dv| '''Chukuchuku''' don chuk me for leg o. |(NSC_2020, A thorn has pierced my leg.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Chukuchuku''' don chuk me for leg o. |(A thorn has pierced my leg.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dem come use '''chukuchuku''' do cap wey King dey wear for am. |(jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dem come use '''chukuchuku''' do cap wey King dey wear for am. |(jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)}}
 
# Someting wey [[sharp]] wey be sey e fit [[wound]] person.
 
# Someting wey [[sharp]] wey be sey e fit [[wound]] person.
#:* {{ux|dv| When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of '''chukuchuku''' full am, na im make im back be like sey e break. |(NSC_2020, When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)}}
+
#:* {{ux|dv| When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of '''chukuchuku''' full am, na im make im back be like sey e break. |(When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====

Latest revision as of 21:18, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • tʃùkùtʃúkú

Play Play

Noun

  1. Wetin dey dey for tree body wey sharp, wey fit enter person body.
    • Chukuchuku don chuk me for leg o.  — (A thorn has pierced my leg.)
    • Dem come use chukuchuku do cap wey King dey wear for am.  — (jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)
  2. Someting wey sharp wey be sey e fit wound person.
    • When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of chukuchuku full am, na im make im back be like sey e break.  — (When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)

Translation

  • English: thorns

Adjective

Person wey be sey e dey nack anyhow.

  • Ejiro na chukuchuku.  —  (NSC_2020, Ejiro is a philanderer.)

Translation

English: Philanderer