cigamuku

Revision as of 16:18, 20 January 2021 by 154.66.44.114 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: French cigarette and Hindu, Sanskrit muku meaning liberation

Pronunciation

  • sìgámúkù

Play Play

Noun

Di ashes wey de comot as person dey smoke.

  • Abeg, find where you go pack all dose ciga muku put.  — (Egbokhare_2021, Please, find a place to put the cigarette ashes.)

Related forms


Translations

  • English: cigarette ashes