coconut

Naija

Etymology

From English coconut (Cocos nucifera)

Pronunciation

  • kòkònɔ̂t

Play Play

Noun

  • Fruit of coconut palm wey im back be like wetin dry, after dat one, e con get someting wey be colour brown wey hard, wey be sey after de comot, de go con see di part wey de go fit chop. If de open dat side, water dey dey inside.
  • So e feel sey dem go value the coconut pass the money wey e for contribute.  — (jw__8759, So he felt that they will appreciate the coconut than the money he contributed.)

Related forms

coconut head

Translations

  • English: coconut