coconut head

Naija

Etymology

  • From: English coconut and head

Pronunciation

  • kòkònɔ́t hɛ̀d

Play Play

Noun

  • Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like mumu.
  • How teacher go dey call pikin coconut head because sey e no sabi math? E wrong na!  — (How dare a teacher call a child dull because he doesn't know mathematics?)
  • You be coconut head o. Nothing wey dey teach you fit enter dis your head.  — (You are empty headed. You can never understand what you are taught.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: unintelligent person