coconut
Naija
Etymology
From English coconut Biological name: Cocos nucifera
Pronunciation
- kòkònɔ̂t
Noun
- Fruit of coconut palm wey im back be like wetin dry, after dat one, e con get someting wey be colour brown wey hard, wey be sey after de comot, de go con see di part wey de go fit chop. If de open dat side, water dey dey inside.
- coconut peels abi wetin — (deuber__5402, Coconut peels or what.)
- So e feel sey dem go value the coconut pass the money wey e for contribute. — (jw__8759, So he felt that they will appreciate the coconut than the money he contributed.)
Related forms
Translations
- English: coconut