Difference between revisions of "coconut kandu"
(→Noun) |
m (Emeka moved page coconut candy to coconut kandu) |
(No difference)
|
Latest revision as of 20:15, 28 February 2024
Naija
Etymology
From English: coconut candy
Pronunciation
- kòkònɔ́tkándù
Noun
- Sweet wey de dey use coconut make.
- I dey like chop coconut kandu. — (I like eating coconut candy.)
- For junction, abeg if you see kulikuli or coconut kandu abeg help me buy. — (At the junction, if you see kulikuli or coconut candy, please buy some for me.)
Translations
- English: coconut candy