coconut rice

Naija

Etymology

From English coconut and rice.

Pronunciation

  • kokonɔ̂t raîs


Noun

Rice wey dem take wetin de dey comot from coconut take make.

  1. I wan cook coconut rice.  — (Egbokhare_2020, I want to cook coconut rice..)
  2. Na for KFC I first chop coconut rice.  — (NSC_Tella_2020, It was at the KFC I ate coconut rice for the first time.)

Related forms

Translations

  • English: coconut rice.