Difference between revisions of "coded"
(→Adverb) |
(→Adverb) |
||
(3 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 12: | Line 12: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | As person or people de do someting make oder people no know wetin de [[happen]]. | + | * As person or people de do someting make oder people no know wetin de [[happen]]. |
− | :*{{ux|dv|Abeg do am '''coded'''. |( | + | :* {{ux|dv|Abeg do am '''coded'''. |(Please, do it discreetly.)}} |
− | :*{{ux|dv|You need do things '''coded''', na wetin she tell BBC News Pidgin. |(bbc__7802, She told BBC Pidgin News that they should be discreet in going about their activities.)}} | + | :* {{ux|dv|You need do things '''coded''', na wetin she tell BBC News Pidgin. |(bbc__7802, She told BBC Pidgin News that they should be discreet in going about their activities.)}} |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * When person or people de do someting make oder people no know wetin de happen. | |
− | :*{{ux|dv|So unknown to me sey di babe ma na one kind '''coded''' babe. |(NST_cleaned__35581, I did no know that the lady was one who preferred being discreet about her affairs.)}} | + | :* {{ux|dv|So unknown to me sey di babe ma na one kind '''coded''' babe. |(NST_cleaned__35581, I did no know that the lady was one who preferred being discreet about her affairs.)}} |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
Line 25: | Line 24: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''secretly'' | + | * English: ''secretly, private'' |
Latest revision as of 21:24, 3 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English code
Pronunciation
- kódɛ̀d
Adverb
- As person or people de do someting make oder people no know wetin de happen.
- Abeg do am coded. — (Please, do it discreetly.)
- You need do things coded, na wetin she tell BBC News Pidgin. — (bbc__7802, She told BBC Pidgin News that they should be discreet in going about their activities.)
Adjective
- When person or people de do someting make oder people no know wetin de happen.
- So unknown to me sey di babe ma na one kind coded babe. — (NST_cleaned__35581, I did no know that the lady was one who preferred being discreet about her affairs.)
Antonyms
Translations
- English: secretly, private