Difference between revisions of "coded"

Line 12: Line 12:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
Na as person or people de do someting make oder people no know wetin de happen.
+
As person or people de do someting make oder people no know wetin de [[happen]].
 
 
 
:*{{ux|dv|Abeg do am '''coded'''. |(Egbokhare_2021, Please, do it discreetly.)}}
 
:*{{ux|dv|Abeg do am '''coded'''. |(Egbokhare_2021, Please, do it discreetly.)}}
 
:*{{ux|dv|You need do things '''coded''', na wetin she tell BBC News Pidgin. |(bbc__7802, She told BBC Pidgin News that they should be discreet in going about their activities.)}}
 
:*{{ux|dv|You need do things '''coded''', na wetin she tell BBC News Pidgin. |(bbc__7802, She told BBC Pidgin News that they should be discreet in going about their activities.)}}

Revision as of 15:46, 15 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English code

Pronunciation

  • kódɛ̀d

Play Play

Adverb

As person or people de do someting make oder people no know wetin de happen.

  • Abeg do am coded.  — (Egbokhare_2021, Please, do it discreetly.)
  • You need do things coded, na wetin she tell BBC News Pidgin.  — (bbc__7802, She told BBC Pidgin News that they should be discreet in going about their activities.)

Adjective

Na when person or people de do someting make oder people no know wetin de happen.

  • So unknown to me sey di babe ma na one kind coded babe.  — (NST_cleaned__35581, I did no know that the lady was one who preferred being discreet about her affairs.)


Antonyms

Translations

  • English: secretly