Difference between revisions of "coldwater"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Water wey be sey e no hot.
+
# Water wey dey no put for fire or sun make e hot.
:* {{ux|dv| E no good make person dey take medicine with '''coldwater'''.|(NSC_2021, It is not advisable to take medications with cold water.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you want use '''coldwater''' [[baff]] naim be sey wetin you want use cover body go near you, dis harmattan no dey follow you laugh o.|(NSC_2021,  If you want to bathe with cold water you have to have a cloth nearby, the harmattan is not friendly.)}}
:* {{ux|dv| Chest dey pain you, you still dey drink '''coldwater'''.|(NSC_2021, You are having chest pain, and yet you drink cold water.)}}
+
# Water wey dey put for fridge, wey never turn [[iceblock]]
 +
#:* {{ux|dv| E no good make person dey take medicine with '''coldwater'''.|(NSC_2021, It is not advisable to take medications with cold water.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Chest dey pain you, you still dey drink '''coldwater'''.|(NSC_2021, You are having chest pain, and yet you drink cold water.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 09:20, 16 December 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From: English cold and water

Pronunciation

  • kòldwɔ̀tá

Play


Noun

  1. Water wey dey no put for fire or sun make e hot.
    • If you want use coldwater baff naim be sey wetin you want use cover body go near you, dis harmattan no dey follow you laugh o.  — (NSC_2021, If you want to bathe with cold water you have to have a cloth nearby, the harmattan is not friendly.)
  2. Water wey dey put for fridge, wey never turn iceblock
    • E no good make person dey take medicine with coldwater.  — (NSC_2021, It is not advisable to take medications with cold water.)
    • Chest dey pain you, you still dey drink coldwater.  — (NSC_2021, You are having chest pain, and yet you drink cold water.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: cold water