Difference between revisions of "coldwater"

Line 7: Line 7:
 
* kòldwɔ̀tá
 
* kòldwɔ̀tá
 
<sm2>Pcm-ng-cold water.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-cold water.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-cold water.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-coldwater.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 17:01, 11 January 2022

Naija

Alternative form

Etymology

From: English cold and water

Pronunciation

  • kòldwɔ̀tá

Play Play

Noun

  1. Water wey dey no put for fire or sun make e hot.
    • If you want use coldwater baff naim be sey wetin you want use cover body go near you, dis harmattan no dey follow you laugh o.  — (NSC_2021, If you want to bathe with cold water you have to have a cloth nearby, the harmattan is not friendly.)
  2. Water wey dey put for fridge, wey never turn iceblock
    • E no good make person dey take medicine with coldwater.  — (NSC_2021, It is not advisable to take medications with cold water.)
    • Chest dey pain you, you still dey drink coldwater.  — (NSC_2021, You are having chest pain, and yet you drink cold water.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: cold water