coldwater
Naija
Etymology
From: English cold and water
Pronunciation
- kòldwɔ̀tá
Noun
- Water wey no too tay for freezer wey never turn to iceblock
- E no good make person dey take medicine with coldwater. — (NSC_2021, It is not advisable to take medications with cold water.)
- Chest dey pain you, you still dey drink coldwater. — (NSC_2021, You are having chest pain, and yet you drink cold water.)
Related forms
Antonym
Translation
- English: cold water