Difference between revisions of "collect"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
#:* {{ux|dv|Remember the man for Corinth wey '''collect''' im papa wife. |(jw__8739, Remember the man from Corinth who snatched his father's wife.)}} | #:* {{ux|dv|Remember the man for Corinth wey '''collect''' im papa wife. |(jw__8739, Remember the man from Corinth who snatched his father's wife.)}} | ||
# Make dem beat person. | # Make dem beat person. | ||
− | #:* {{ux|dv| If you do anyhow for here you go '''collect'''|( | + | #:* {{ux|dv| If you do anyhow for here you go '''collect'''.|(NSC_2021, If you misbehave here, I will deal with you.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Omo! I '''collect''' beating yesterday for my mama hand.|( NSC_2021, Jeez! I was beaten by my mom yesterday.)}} |
# Make person dey [[nack]] anoder person. | # Make person dey [[nack]] anoder person. | ||
− | #:* {{ux|dv| Di guy dey '''collect''' on a regular from di babe.|( | + | #:* {{ux|dv| Di guy dey '''collect''' on a regular from di babe.|( NSC_2021, The man has sex with the girl everyday.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[take]] | * [[take]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''beat,snatched, collect, to have sex'' | * English: ''beat,snatched, collect, to have sex'' |
Revision as of 16:07, 6 June 2022
Naija
Etymology
From English: collect
Pronunciation
- kɔ̀lɛ́t
Verb
- Make dem give person someting.
- Collect tag. — (ONI_19_Make-We-Share-Di-Country_DG__66, Take the tag.)
- I go collect key. — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__56, I went to get the key.)
- Make person take someting with power.
- Wetin Israel people do to collect the land? — (jw__30774, What did the nation of Isreal do to obtain the land?)
- Remember the man for Corinth wey collect im papa wife. — (jw__8739, Remember the man from Corinth who snatched his father's wife.)
- Make dem beat person.
- If you do anyhow for here you go collect. — (NSC_2021, If you misbehave here, I will deal with you.)
- Omo! I collect beating yesterday for my mama hand. — ( NSC_2021, Jeez! I was beaten by my mom yesterday.)
- Make person dey nack anoder person.
- Di guy dey collect on a regular from di babe. — ( NSC_2021, The man has sex with the girl everyday.)
Synonyms
Translations
- English: beat,snatched, collect, to have sex