come

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English come

Pronunciation

  • kɔ̂m

Play Play

Verb

  1. Sey person return from where e go before.
    • Just come back.  — (ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34, Just return.)
    • Mah I go come back,  — (IBA_07_Na-Love_DG__300, Let me return.)
  2. Sey man pour e water as e dey nack

Translations

  • English: come, then

Auxiliary

  1. Sey person show for somewhere
    • Who come for French?  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, Who comes from a French country ?)
Word wey de show wetin or how someting lead to anoder ting. 
  • E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e come fresh.  — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone; he looks huge and muscular, and very handsome.)