Difference between revisions of "confirm"

Line 32: Line 32:
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* fake
+
* [[fake]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====

Revision as of 17:20, 25 March 2021

Naija

Alternative forms

  • confirm 0.82 395

Etymology

From English confirm

Pronunciation

  • kɔ̀fâm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 620
  • Frequency rank in raw corpus: 553


Definition

  • Na ogbonge ting.

Adjective

  • Na ogbonge ting.
  1. Oboy na confam tin o.  — (Egbokhare_2020, Men, it's original.)
  • Ting wey dey polish.
  1. Di guy na confam lecturer.  — (NSC_Tella_2020, The guy is a coordinated lecturer.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: right, correct, original


Adverb

Na di exact ting.

  1. Na 178 pipo confam dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria.  — (bbc__69654, It was exactly 178 people that was inside the plane that will soon leave Lagos in Nigeria.)


Synonyms

  • exactly


Translations

  • English: exactly

Verb

Make person double sure.


  1. Oldman go confam di tory wey Tunde talk  — (Egbokhare_202, My father will verify what Tunde said.)
  2. We still dey try reach NSCDC to confam dia side of di tori.  — (bbc__98361, We are still trying to reach the NSCDC to conirm their side of the stroy.)


Synonyms

Antonyms

  • doubt

Translations

  • English: to verify