ogbonge

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ògbóngɛ́

Play


Adjective

  • Sey someting make sense die because sey e dey correct well well. / Sey someting get better quality.
  • I collect one ogbonge watch for my oga last month.  — (I was gifted a designer wristwatch by my boss last month.)
  • Everything wey I dey sell for dis my shop na ogbonge, I no dey sell fake.  — (Everything I sell here is original. I do not sell fake goods.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: original, correct