Difference between revisions of "cook"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''cook'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-cook.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cook.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-cook.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cook.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | # Make person prepare food. | ||
+ | #:* {{ux|dv|You sabi '''cook'''? |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|Make e say e dey teach my wife how to '''cook'''? |(KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook?)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|You know how de take dey '''cook''' di soup? |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how the soup is prepared?)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|When dem come back, na di woman go '''cook'''. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25. When they come back home, it's the woman who will cook.)}} | ||
+ | # Na make person do juju to make am strong. | ||
+ | #:* {{ux|dv|Dem don '''cook''' de moto park chairman [[done]], gun no fit enter im body. |(NSC_Legbeti_2021. The park chairman has been fortified with charms and no bullet can enter his body.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|I wan go '''cook''' myself for [[baba]] place first before I enter politics for dis country. |(NSC_Legbeti_2020. I want to get the herbalist to fortify me first before I go into politics in this country.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''cook'', ''fortify'' | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Line 12: | Line 26: | ||
:* {{ux|dv|Make una no turn me to una '''cook''' for dis house. |(NSC_Legbeti_2021. I will not become a cook for anybody in this house.)}} | :* {{ux|dv|Make una no turn me to una '''cook''' for dis house. |(NSC_Legbeti_2021. I will not become a cook for anybody in this house.)}} | ||
:* {{ux|dv|All di levels wey I get na because na me be di '''cook''' for governor. |(NSC_Legbeti_2021. The fact that I am the governor's cook has granted me privileges)}} | :* {{ux|dv|All di levels wey I get na because na me be di '''cook''' for governor. |(NSC_Legbeti_2021. The fact that I am the governor's cook has granted me privileges)}} | ||
− | :* {{ux|dv|She do '''cook''', waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. |(bbc__88556. She | + | :* {{ux|dv|She do '''cook''', waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. |(bbc__88556. She was a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, a singer and a teacher.)}} |
:* {{ux|dv|Life tire di '''cook''' dem. |(bbc__63868. The cooks are frustrated)}} | :* {{ux|dv|Life tire di '''cook''' dem. |(bbc__63868. The cooks are frustrated)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''cook'' |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− |
Revision as of 19:22, 22 July 2021
Naija
Etymology
From English: cook
Pronunciation
- kûk
Verb
- Make person prepare food.
- You sabi cook? — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)
- Make e say e dey teach my wife how to cook? — (KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook?)
- You know how de take dey cook di soup? — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how the soup is prepared?)
- When dem come back, na di woman go cook. — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25. When they come back home, it's the woman who will cook.)
- Na make person do juju to make am strong.
- Dem don cook de moto park chairman done, gun no fit enter im body. — (NSC_Legbeti_2021. The park chairman has been fortified with charms and no bullet can enter his body.)
- I wan go cook myself for baba place first before I enter politics for dis country. — (NSC_Legbeti_2020. I want to get the herbalist to fortify me first before I go into politics in this country.)
Translations
- English: cook, fortify
Noun
- Na person wey dey prepare food.
- Make una no turn me to una cook for dis house. — (NSC_Legbeti_2021. I will not become a cook for anybody in this house.)
- All di levels wey I get na because na me be di cook for governor. — (NSC_Legbeti_2021. The fact that I am the governor's cook has granted me privileges)
- She do cook, waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. — (bbc__88556. She was a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, a singer and a teacher.)
- Life tire di cook dem. — (bbc__63868. The cooks are frustrated)
Translations
- English: cook