Difference between revisions of "cook"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(15 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''cook'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* kûk | * kûk | ||
<sm2>Pcm-ng-cook.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cook.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-cook.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-cook.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Verb=== |
− | + | # Make person prepare food. | |
− | + | #:* {{ux|dv|You sabi '''cook'''? |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Make e say e dey teach my wife how to '''cook'''? |(KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook?)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|You know how de take dey '''cook''' di soup? |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how the soup is prepared?)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|When dem come back, na di woman go '''cook'''. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25. When they come back home, it's the woman who will cook.)}} | |
− | + | #Make person do juju make e strong. | |
− | *: {{ux|dv|Make | + | #:* {{ux|dv|Dem don '''cook''' di moto park chairman [[done]], gun no fit enter im body. |(The park chairman has been fortified with charms and no bullet can penetrate his body.)}} |
− | * | + | #:* {{ux|dv|I wan go '''cook''' myself for [[baba]] place first before I enter politics for dis country. |(I want to go to the herbalist to fortify myself first before I venture into politics in this country.)}} |
− | * | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''cook'', ''fortify'' |
− | === | + | ===Noun=== |
− | * | + | * Person wey dey prepare food. |
− | + | :* {{ux|dv|Make una no turn me to una '''cook''' for dis house. |(I will not become a cook for anybody in this house.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|All di levels wey I get na because na me be di '''cook''' for governor.|(NSC_2021, The fact that I am the governor's cook has granted me privileges.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|She do '''cook''', waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. |(bbc__88556, She was a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, a singer and a teacher.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Life tire di '''cook''' dem. |(bbc__63868, The cooks are frustrated.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''cook'' |
Latest revision as of 21:36, 3 May 2023
Naija
Etymology
From English: cook
Pronunciation
- kûk
Verb
- Make person prepare food.
- You sabi cook? — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)
- Make e say e dey teach my wife how to cook? — (KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook?)
- You know how de take dey cook di soup? — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how the soup is prepared?)
- When dem come back, na di woman go cook. — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25. When they come back home, it's the woman who will cook.)
- Make person do juju make e strong.
- Dem don cook di moto park chairman done, gun no fit enter im body. — (The park chairman has been fortified with charms and no bullet can penetrate his body.)
- I wan go cook myself for baba place first before I enter politics for dis country. — (I want to go to the herbalist to fortify myself first before I venture into politics in this country.)
Translations
- English: cook, fortify
Noun
- Person wey dey prepare food.
- Make una no turn me to una cook for dis house. — (I will not become a cook for anybody in this house.)
- All di levels wey I get na because na me be di cook for governor. — (NSC_2021, The fact that I am the governor's cook has granted me privileges.)
- She do cook, waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. — (bbc__88556, She was a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, a singer and a teacher.)
- Life tire di cook dem. — (bbc__63868, The cooks are frustrated.)
Translations
- English: cook