|
|
(16 intermediate revisions by 7 users not shown) |
Line 1: |
Line 1: |
| ==Naija== | | ==Naija== |
− | ===Alternative forms===
| |
− | * eat 0.83 336, drink 0.79 652, sell 0.76 1187, chop 0.75 2029, buy 0.71 1711, taste 0.68 91, feed 0.68 130, smoke 0.68 235, produce 0.67 443
| |
− |
| |
| ===Etymology=== | | ===Etymology=== |
− | Borrowed from English cook
| + | From English: ''cook'' |
| | | |
| ===Pronunciation=== | | ===Pronunciation=== |
− | * kʊk | + | * kûk |
| <sm2>Pcm-ng-cook.f.ogg</sm2> | | <sm2>Pcm-ng-cook.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng-cook.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-cook.m.ogg</sm2> |
| | | |
− | ===Frequency=== | + | ===Verb=== |
− | * Frequency in NSC treebank: 70 | + | # Make person prepare food. |
− | * Frequency rank in NSC treebank: 186 | + | #:* {{ux|dv|You sabi '''cook'''? |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)}} |
− | * Frequency in raw corpus: 341
| + | #:* {{ux|dv|Make e say e dey teach my wife how to '''cook'''? |(KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook?)}} |
− | * Frequency rank in raw corpus: 893 | + | #:* {{ux|dv|You know how de take dey '''cook''' di soup? |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how the soup is prepared?)}} |
− | | + | #:* {{ux|dv|When dem come back, na di woman go '''cook'''. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25. When they come back home, it's the woman who will cook.)}} |
− | The word is used more orally than in written texts. | + | #Make person do juju make e strong. |
| + | #:* {{ux|dv|Dem don '''cook''' di moto park chairman [[done]], gun no fit enter im body. |(The park chairman has been fortified with charms and no bullet can penetrate his body.)}} |
| + | #:* {{ux|dv|I wan go '''cook''' myself for [[baba]] place first before I enter politics for dis country. |(I want to go to the herbalist to fortify myself first before I venture into politics in this country.)}} |
| | | |
| + | ====Translations==== |
| + | * English: ''cook'', ''fortify'' |
| | | |
| ===Noun=== | | ===Noun=== |
− | cook: no definition -- Definition in Naija?
| + | * Person wey dey prepare food. |
− | | + | :* {{ux|dv|Make una no turn me to una '''cook''' for dis house. |(I will not become a cook for anybody in this house.)}} |
− | | + | :* {{ux|dv|All di levels wey I get na because na me be di '''cook''' for governor.|(NSC_2021, The fact that I am the governor's cook has granted me privileges.)}} |
− | # - (frequency:2)
| + | :* {{ux|dv|She do '''cook''', waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. |(bbc__88556, She was a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, a singer and a teacher.)}} |
− | #: {{ux|dv|Everybody gree sey na '''cook'''. |(NST_cleaned__24908, __no translation__)}}
| + | :* {{ux|dv|Life tire di '''cook''' dem. |(bbc__63868, The cooks are frustrated.)}} |
− | #: {{ux|dv|She do '''cook''', waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. |(bbc__88556, __no translation__)}}
| |
− | # det-nmod (frequency:2)
| |
− | #: {{ux|dv|Life tire di '''cook''' dem. |(bbc__63868, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|On 20 December 2016, di '''cook''' Leudjou Joel bin chook im madam Adeleke for neck and for heart just afta she bin come back from work. |(bbc__77527, __no translation__)}}
| |
− | | |
− | ====Derived forms====
| |
− | | |
− | | |
− | ====Synonyms====
| |
− | * eat 0.83 336, drink 0.79 652, sell 0.76 1187, chop 0.75 2029, buy 0.71 1711, taste 0.68 91, feed 0.68 130, smoke 0.68 235, produce 0.67 443 | |
− | | |
− | ====Antonyms====
| |
− | * eat 0.83 336, drink 0.79 652, sell 0.76 1187, chop 0.75 2029, buy 0.71 1711, taste 0.68 91, feed 0.68 130, smoke 0.68 235, produce 0.67 443
| |
− | | |
− | ====Translations====
| |
− | * English: no definition
| |
− | | |
− | | |
− | | |
− | ===Verb===
| |
− | cook: no definition -- Definition in Naija?
| |
− | | |
− | | |
− | # obj (frequency:51)
| |
− | #: {{ux|dv|'''cook''' am... |(NST_cleaned__36357, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Weder na '''cook''' one. |(NST_cleaned__5923, __no translation__)}}
| |
− | # - (frequency:39)
| |
− | #: {{ux|dv|carry am '''cook'''. |(deuber__1390, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|You sabi '''cook'''? |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, You know how to cook ?)}}
| |
− | # mark (frequency:12)
| |
− | #: {{ux|dv|Make e say e dey teach my wife how to '''cook'''. |(KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Di soup wey I like to '''cook''', na im be banga soup. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__45, The dish that I like to cook, is, it's banga.)}}
| |
− | # mark-obj (frequency:10)
| |
− | #: {{ux|dv|I dey like to '''cook''' eh ogbono. |(ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__66, I like to cook eh Ogbono.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|No be the person wey '''cook''' am? |(jw__17171, __no translation__)}}
| |
− | # aux-obj (frequency:9)
| |
− | #: {{ux|dv|You know how de take dey '''cook''' di soup? |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how they prepare the dish?)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Ah my sister, my junior sister bin teach me how de take dey '''cook''' am o. |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__55, Ah, my sister... my younger sister taught me how they cook it.)}}
| |
− | # aux (frequency:6)
| |
− | #: {{ux|dv|Dey '''cook''', dey give am. |(NST_cleaned__2857, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|When dem come back, na di woman go '''cook'''. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25, When they come back home, it's the woman who will cook.)}}
| |
− | # conj (frequency:6)
| |
− | #: {{ux|dv|'Na fuel water we dey use '''cook''' and baff' |(bbc__9136, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Say some of dem dey drink di water, dey use am '''cook''' and baff. |(bbc__81538, __no translation__)}}
| |
− | # nsubj-obj (frequency:6)
| |
− | #: {{ux|dv|Na so de '''cook''' am, |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__33, That's how they cook it.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|I no know how de '''cook''' am o. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__32, I don't know how they cook it.)}}
| |
− | # aux-nsubj (frequency:6)
| |
− | #: {{ux|dv|Na im de g~, de dem go '''cook'''. |(IBA_18_Money-Wahala_M__51, It is what they they will cook.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|E no be everyting your wife fit '''cook'''. |(KAD_06_Cooking_DG__56, It's not everything your wife can cook.)}}
| |
− | # advmod (frequency:5)
| |
− | #: {{ux|dv|You sabi '''cook''' well, well. |(ENU_18_Onugbu-Soup_DG__13, You know how to cook very well,)}}
| |
− | #: {{ux|dv|So wetin you sabi '''cook''' well? |(ENU_18_Onugbu-Soup_DG__1, So what do you know how to cook well ?)}}
| |
− | # nsubj (frequency:4)
| |
− | #: {{ux|dv|We '''cook''', we eat. |(NST_cleaned__30704, __no translation__)}}
| |
− | #: {{ux|dv|I '''cook''', I give dem, |(NST_cleaned__16845, __no translation__)}}
| |
− | # aux-conj (frequency:3)
| |
− | #: {{ux|dv|Dey '''cook''', dey give am. |(ONI_15_Gossiping_DG__177, Cooking and giving him.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Of all dis one, na she dey '''cook''', dey clean, dey do dis, and dat for house o. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__9, On top of all these, she is still the one who cooks, cleans, does this and that in the house.)}}
| |
− | # advcl (frequency:2)
| |
− | #: {{ux|dv|After you don pour di rice for fire, allow am '''cook''' small. |(ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__17, After you have put the rice on fire, allow it cook for some time.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|When you buy am finish, if you reach house, you go put am for pot, you go '''cook''' am make e don. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__45, When you have bought it already, if you get to the house, you will put it in a pot. You will cook it done.)}}
| |
− | # obl:arg (frequency:2)
| |
− | #: {{ux|dv|Oya moh we go '''cook''' for my house, |(IBA_07_Na-Love_DG__268, Alright, let's go cook at my house.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|Afta BBC Pidgin tori on di 10-year-old chef Samantha Soje wey tok say she wan '''cook''' for Nigerian Afrobeats singer Tiwa Savage, e don happun. |(bbc__12744, __no translation__)}}
| |
− | # discourse (frequency:2)
| |
− | #: {{ux|dv|I wan person make, moh, wey go help me eh '''cook'''. |(ENU_18_Onugbu-Soup_DG__8, I want a person who who will help me eh cook.)}}
| |
− | #: {{ux|dv|You know sey fa, you know sey fa, you know sey fa nobody gree sey e no sabi '''cook''' bah. |(KAD_06_Cooking_DG__198, You know that, right,... you know that, right,... you know that, right,... nobody agrees thatb he doesn't know how to cook.)}}
| |
− | | |
− | ====Derived forms====
| |
− | | |
− | | |
− | ====Synonyms====
| |
− | * eat 0.83 336, drink 0.79 652, sell 0.76 1187, chop 0.75 2029, buy 0.71 1711, taste 0.68 91, feed 0.68 130, smoke 0.68 235, produce 0.67 443
| |
− | | |
− | ====Antonyms====
| |
− | * eat 0.83 336, drink 0.79 652, sell 0.76 1187, chop 0.75 2029, buy 0.71 1711, taste 0.68 91, feed 0.68 130, smoke 0.68 235, produce 0.67 443
| |
− | | |
| ====Translations==== | | ====Translations==== |
− | * English: no definition | + | * English: ''cook'' |