cook
Naija
Etymology
From English: cook
Pronunciation
- kûk
Verb
- Make person prepare food.
- You sabi cook? — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__32, Do you know how to cook?)
- Make e say e dey teach my wife how to cook? — (KAD_06_Cooking_DG__67, So that she will say she is teaching my wife how to cook?)
- You know how de take dey cook di soup? — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__54, Do you know how the soup is prepared?)
- When dem come back, na di woman go cook. — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__25. When they come back home, it's the woman who will cook.)
- Make person do juju make e strong.
- Dem don cook de moto park chairman done, gun no fit enter im body. — (NSC_Legbeti_2021, The park chairman has been fortified with charms and no bullet can enter his body.)
- I wan go cook myself for baba place first before I enter politics for dis country. — (NSC_Legbeti_2020, I want to get the herbalist to fortify me first before I go into politics in this country.)
Translations
- English: cook, fortify
Noun
- Na person wey dey prepare food.
- Make una no turn me to una cook for dis house. — (NSC_Legbeti_2021. I will not become a cook for anybody in this house.)
- All di levels wey I get na because na me be di cook for governor. — (NSC_Legbeti_2021. The fact that I am the governor's cook has granted me privileges)
- She do cook, waitress, sex-worker, dancer, actor, journalist, singer and teacher work. — (bbc__88556. She was a cook, a waitress, a dancer, an actor, a journalist, a singer and a teacher.)
- Life tire di cook dem. — (bbc__63868. The cooks are frustrated)
Translations
- English: cook