Difference between revisions of "copycopy"
(→Verb) |
|||
Line 28: | Line 28: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make person | + | * Make person dey look anoder person answer for exam. |
− | :* {{ux|dv|You too dey '''copycopy'''. |( | + | :* {{ux|dv|You too dey '''copycopy'''. |(You cheat off others a lot.)}} |
:* {{ux|dv|For dis class we know dem wey dey '''copycopy''' to fit pass. |(NSC_2021, In this class, we know those who cheat off others so they can pass.)}} | :* {{ux|dv|For dis class we know dem wey dey '''copycopy''' to fit pass. |(NSC_2021, In this class, we know those who cheat off others so they can pass.)}} | ||
====Related form==== | ====Related form==== |
Revision as of 21:17, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English copy
Pronunciation
- kɔ̀pìkɔ́pí
Noun
- Someting wey be like original but no be di original.
- Your own book na copycopy. — (Your copy is an imitation.)
- Dis one no be di original at all, na heavy copycopy. — (This is definitely not the original, it is an imitation.)
Related form
Translations
- English: imitation
Adjective
- Make person or someting dey try make e be like anoder person or someting.
- Tunde na copycopy. — (Tunde is an imitator.)
- We get many snake wey be copycopy. De go just pem for oneside do deir body make e be like sey dem and ground or dem and tree na di same ting. — (There are many snakes that camouflage themselves to look like the floor or tree.)
=Related form
Translation
English: imitator, disguise
Verb
- Make person dey look anoder person answer for exam.
- You too dey copycopy. — (You cheat off others a lot.)
- For dis class we know dem wey dey copycopy to fit pass. — (NSC_2021, In this class, we know those who cheat off others so they can pass.)
Related form
Translations
- English: cheat