corpershun

Revision as of 16:54, 20 January 2021 by 154.66.44.114 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''corper'' ===Pronunciation=== * kɔ́pà <sm2>Pcm-ng-corpershun.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-corpershun.m.ogg</sm2> ===Noun=== *Na de...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English corper

Pronunciation

  • kɔ́pà

Play Play

Noun

  • Na de wey dem dey take dey greet who dey do National Youth Service Corps.
  • corpershun!I dey throway salute o.  — (NSC_Legbeti_2021. Hailings to you corper.)
  • When de conductor see am say na corper, he halah corpershun!.  — (NSC_Legbeti_2021. When the bus conductor realised he was a corper, he gave him a mock salute .)

Translations

  • English: A military-like salute given to a serving corper