corper

Naija

Etymology

From: English corps

Pronunciation

  • kɔ́pà

Play Play

Noun

  • Person wey dey do National Youth Service Corps.
  • Na corper e be o.  — (He/she is a member of National Youth Service Corps.)
  • One corper wey no gree say her name talk sey for Lagos dem put dem for inside classes make dem sleep.  — (bbc__78177, A member of the Corps who choose anonymity said they passed the night inside classrooms.)

Derived forms

corpershun

Synonyms

Translations

  • English: A National Youth Service Corps member