corpershun

Naija

Etymology

From: English corper

Pronunciation

  • kɔ́pàʃûn

Play Play

Noun

  • Na de wey dem dey take dey greet who dey do National Youth Service Corps.
  • corpershun!I dey throway salute o.  — (NSC_Legbeti_2021. Hailings to you corper.)
  • When de conductor see am say na corper, he halah corpershun!.  — (NSC_Legbeti_2021. When the bus conductor realised he was a corper, he gave him a mock salute .)

Translations

  • English: A military-like salute given to a serving corper