Difference between revisions of "correct"

Line 22: Line 22:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Sey de dey repair someting
+
# Sey de dey repair someting wey spoil.
#: {{ux|dv|David need person wey go help am '''correct''' wetin e do. |(jw__5265, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|David need person wey go help am '''correct''' wetin e do. |(jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)}}
#: {{ux|dv|But no be until June 20 dem come find di mistake '''correct''' am. |(bbc__23150, __no translation__)}}
+
#Sey de draw ear for person make e help am get sense to adjust for someting
#: {{ux|dv|Apart from that one, e fit make us no do wetin we know sey '''correct''', or wetin we know sey we fit do. |(jw__7444, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Jehovah dey use love '''correct''' us. |(jw__34933, Jehovah disciplines us in love.)}}
#: {{ux|dv|'''Correct''' man! |(NST_cleaned__31590, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|E dey teach dem to '''correct''' wetin dem get for mind. |(jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts.)}}
#: {{ux|dv|Jehovah dey use love '''correct''' us. |(jw__34933, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Jesus sofri use better word '''correct''' dem many times. |(jw__24108, Jesus gently corrected them kindly.)}}
+
#:* {{ux|dv|How you take '''correct''' your pikin today go affect how dem go take talk to you tomorrow |(jw__15560, the kind of discipline a child receives from the parents determines how well they will show you respect in the future.)}}
#: {{ux|dv|E dey teach dem to '''correct''' wetin dem get for mind. |(jw__43738, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|You fit see di one wey you no dey do for madam wey e '''correct''' you for dat way. |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__87, You may see the one that you are not doing for your wife, that will correct you along that way.)}}
#: {{ux|dv|How Jehovah take dey teach us how to '''correct''' ourself? |(jw__14202, __no translation__)}}
+
 
# - (frequency:5)
+
====Synonyms====
#: {{ux|dv|'''Correct'''! |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__226, Alright !)}}
+
* [[discipline]]
#: {{ux|dv|'''Correct'''. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__51, Good.)}}
+
 
# cc-obj (frequency:5)
+
====Translations====
#: {{ux|dv|And e want make dem use im way take teach and '''correct''' dem. |(jw__25910, __no translation__)}}
+
* English: '' to correct/discipline someone/something'', '' to discipline/readjust someone''
#: {{ux|dv|Dem no dey even like to control theirself, or '''correct''' theirself. |(jw__12584, __no translation__)}}
+
 
# obj-obl:mod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Jesus sofri use better word '''correct''' dem many times. |(jw__24108, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How you take '''correct''' your pikin today go affect how dem go take talk to you tomorrow |(jw__15560, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Mr 10:17, 18 ​—Why Jesus '''correct''' the man wey call-am “Good Teacher”? |(jw__24630, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You fit see di one wey you no dey do for madam wey e '''correct''' you for dat way. |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__87, You may see the one that you are not doing for your wife, that will correct you along that way.)}}
 
# mark (frequency:3)
 
 
#: {{ux|dv|True true, e dey possible for their sense to '''correct''', and for dem to repent and come back to God. |(jw__20500, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|True true, e dey possible for their sense to '''correct''', and for dem to repent and come back to God. |(jw__20500, __no translation__)}}
 +
#:* {{ux|dv|Apart from that one, e fit make us no do wetin we know sey '''correct''', or wetin we know sey we fit do. |(jw__7444, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem need to know sey na only Jehovah get the right to give dem law wey '''correct''', wey dem need, and wey make sense. |(jw__8795, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem need to know sey na only Jehovah get the right to give dem law wey '''correct''', wey dem need, and wey make sense. |(jw__8795, __no translation__)}}
# nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ay '''correct'''! |(ENU_12_Social-Life_DG__203, That is correct.)}}
 
#: {{ux|dv|I dont know how dis thing '''correct'''. |(JOS_16_Governors-And-Education_M__16, I dont know correct this thing is.)}}
 
# aux-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|We go still talk about how we go take dey '''correct''' ourself. |(jw__12285, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Maybe you no like the way your papa and mama take dey '''correct''' you. |(jw__17241, __no translation__)}}
 
# obj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Or, I want '''correct''' the matter by myself?’— Prov. |(jw__40531, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Correct''' jumat service for muslim dem don show face for central mosque Abuja as part of all dose things to remember di first year of nation's return to government of make you talk your own make I talk my own. |(deuber__4302, __no translation__)}}
 
  
====Synonyms====
 
====Antonyms====
 
====Translations====
 
* English:
 
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
#: {{ux|dv|But the question be sey: Who get the right to give people law wey '''correct''', wey dem need, and wey make sense? |(jw__23886, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But the question be sey: Who get the right to give people law wey '''correct''', wey dem need, and wey make sense? |(jw__23886, __no translation__)}}

Revision as of 19:23, 27 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English correct

Pronunciation

  • kɔ̀rɛ́t

Play Play

Adjective

As someting or person take balance dey alright or dey kampe.

  • Check say e correct  — (bbc__25180, Confirm whether it is valid.)
  • Na di correct thing to do.  — (Egbokhare_2021, It is the right thing to do.)
  • She bin get very correct house for very fine area for di same Asaba.  — (bbc__88433, Her house is a magnificent one located in a high rise axis in Asaba.)
  • And e no be sey de dey even speak di Oyibo, speak di correct Oyibo to deir children.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__78, It is not as though the variety of English they speak to their children is the standard variety.)

Synonyms

Translations

  • English: valid, right, good

Verb

  1. Sey de dey repair someting wey spoil.
    • David need person wey go help am correct wetin e do.  — (jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)
  2. Sey de draw ear for person make e help am get sense to adjust for someting
    • Jehovah dey use love correct us.  — (jw__34933, Jehovah disciplines us in love.)
    • E dey teach dem to correct wetin dem get for mind.  — (jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts.)
    • Jesus sofri use better word correct dem many times.  — (jw__24108, Jesus gently corrected them kindly.)
    • How you take correct your pikin today go affect how dem go take talk to you tomorrow  — (jw__15560, the kind of discipline a child receives from the parents determines how well they will show you respect in the future.)
    • You fit see di one wey you no dey do for madam wey e correct you for dat way.  — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__87, You may see the one that you are not doing for your wife, that will correct you along that way.)

Synonyms

Translations

  • English: to correct/discipline someone/something, to discipline/readjust someone
  1. True true, e dey possible for their sense to correct, and for dem to repent and come back to God.  — (jw__20500, __no translation__)
    • Apart from that one, e fit make us no do wetin we know sey correct, or wetin we know sey we fit do.  — (jw__7444, __no translation__)
    Dem need to know sey na only Jehovah get the right to give dem law wey correct, wey dem need, and wey make sense.  — (jw__8795, __no translation__)

Adverb

  1. But the question be sey: Who get the right to give people law wey correct, wey dem need, and wey make sense?  — (jw__23886, __no translation__)
    Dey correct,  — (NST_cleaned__34398, Be well.)
    Wetin Jehovah do to correct Shebna, and wetin Shebna come do?  — (jw__40828, __no translation__)
    Explain why only the last point for the two box correct.  — (jw__49428, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: right, appropriate