confirm

(Redirected from confam)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: confirm

Pronunciation

  • kɔ̀nfâm

Play Play


Adjective

  1. Someting wey make sense die.
    • oboy na confirm tin o.  — (Bro, it's original.)
    • De dey sell confirm jeans for Dugbe.  — (Good jeans are sold at Dugbe.)
    • Di guy na confirm lecturer.  — (The guy is a good lecturer.)
    • Di man na confirm hegoatǃ  — (The man is lecherous!)
  2. Someting wey be surebanker
    • • No worry just come, item 7 na confirm.  —  (Don’t worry, just come, food is guaranteed.)
  3. As tings really be.
    • Na 178 pipo confirm dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria.  — (bbc__69654, It was exactly 178 people that was inside the plane that will soon leave Lagos in Nigeria.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: right, certain, correct, original, actual

Verb

  • Make de look put for matter make de see if e be as de talk sey e be.
  • Oldman go confirm di tory wey Tunde talk.  — (My father will verify what Tunde said.)
  • We still dey try reach NSCDC to confirm dia side of di tori.  — (bbc__98361, We are still trying to reach the NSCDC to confirm their side of the story.)

Antonyms

Translations

  • English: verify