correct
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English correct
Pronunciation
- kɔ̀rɛ́t
Adjective
As someting or person take balance dey alright or dey kampe.
- Check say e correct — (bbc__25180, Confirm whether it is valid.)
- Na di correct thing to do. — (Egbokhare_2021, It is the right thing to do.)
- She bin get very correct house for very fine area for di same Asaba. — (bbc__88433, Her house is a magnificent one located in a high rise axis in Asaba.)
- And e no be sey de dey even speak di Oyibo, speak di correct Oyibo to deir children. — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__78, It is not as though the variety of English they speak to their children is the standard variety.)
Synonyms
Translations
- English: valid, right, good
Verb
- Sey de dey repair someting wey spoil.
- David need person wey go help am correct wetin e do. — (jw__5265, David needs someone to help him correct his mistake.)
- Sey de draw ear for person make e help am get sense to adjust for someting
- Jehovah dey use love correct us. — (jw__34933, Jehovah disciplines us in love.)
- E dey teach dem to correct wetin dem get for mind. — (jw__43738, S/he teaches them to readjust their thoughts.)
- Jesus sofri use better word correct dem many times. — (jw__24108, Jesus gently corrected them kindly.)
- How you take correct your pikin today go affect how dem go take talk to you tomorrow — (jw__15560, the kind of discipline a child receives from the parents determines how well they will show you respect in the future.)
- You fit see di one wey you no dey do for madam wey e correct you for dat way. — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__87, You may see the one that you are not doing for your wife, that will correct you along that way.)
Synonyms
Translations
- English: to correct someone/something, to discipline/readjust someone
Adverb
- True true, e dey possible for their sense to correct, and for dem to repent and come back to God. — (jw__20500, __no translation__)
- Apart from that one, e fit make us no do wetin we know sey correct, or wetin we know sey we fit do. — (jw__7444, __no translation__)
- Dem need to know sey na only Jehovah get the right to give dem law wey correct, wey dem need, and wey make sense. — (jw__8795, __no translation__)
- But the question be sey: Who get the right to give people law wey correct, wey dem need, and wey make sense? — (jw__23886, __no translation__)
- Dey correct, — (NST_cleaned__34398, Be well.)
- Wetin Jehovah do to correct Shebna, and wetin Shebna come do? — (jw__40828, __no translation__)
- Explain why only the last point for the two box correct. — (jw__49428, __no translation__)
- True true, e dey possible for their sense to correct, and for dem to repent and come back to God. — (jw__20500, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: right, appropriate