cos
Naija
Etymology
From English: because
Pronunciation
- kɔ̀s
Subordinating Conjunction
- Word wey person take dey show sey na based on matter wey de don first talk na im make someting sup.
- I no want go cos dem no call me. — (I don't want to go because I was not invited.)
- I no see food chop for de party cos I come late. — (I didn't get anything to eat at the party because I came late.)
Translations
- English: because