sup

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: what is up

Pronunciation

  • sɔ̂p

Play Play

Verb

  • As someting take de dey or dey be.
  • Hmhm wetin dey happen now ? wetin dey sup?  — (D_JOS_02_Hair and Movies_Complete, What is happening? what is happening?)
  • If mama ask me sey wetin happen for di predegree, I go find one lie lie sey noting sup.  — (War011_M, If my mother asks me what happened at the pre-degree, I'll find a lie and lie that nothing happened.)
  • Oga, make I dey move, no how, no how, e go sup tomorrow.  — (Boss, Let me be on my way. However it is, it will happen tomorrow.)

Synonyms

Translations

  • English: happen