Difference between revisions of "cos"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
:* {{ux|dv|Dem also say make Cas no worry '''cos''' dem go implement di law wit care and compassion. |(bbc__28232, They assured Cos on the success of the law as it was going to be implemented with care and compassion.)}} | :* {{ux|dv|Dem also say make Cas no worry '''cos''' dem go implement di law wit care and compassion. |(bbc__28232, They assured Cos on the success of the law as it was going to be implemented with care and compassion.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[because]], [[ | + | * [[because]], [[sake of sey]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''because'' | * English: ''because'' |
Revision as of 12:47, 27 July 2021
Naija
Etymology
From English: because
Pronunciation
- kɔ́s
Subordinating Conjunction
- Word wey person take dey show sey na based on matter wey de don first talk na im make someting sup.
- I no want go cos dem no call me. — (Egbokhare_2020, I don't want to go because they didn't invite me.)
- I no see food chop for de party cos I come late. — (NSC_Legbeti_2021, I wasn't fed at the party because I came late.)
- Dem also say make Cas no worry cos dem go implement di law wit care and compassion. — (bbc__28232, They assured Cos on the success of the law as it was going to be implemented with care and compassion.)
Synonyms
Translations
- English: because