Difference between revisions of "cos"

 
Line 11: Line 11:
 
===Subordinating Conjunction===
 
===Subordinating Conjunction===
 
* Word wey person take dey show sey na based on matter wey de don first talk na im make someting [[sup]].
 
* Word wey person take dey show sey na based on matter wey de don first talk na im make someting [[sup]].
:* {{ux|dv|I no want go '''cos''' dem no call me. |(Egbokhare_2020, I don't want to go because I was not invited.)}}
+
:* {{ux|dv|I no want go '''cos''' dem no call me. |(I don't want to go because I was not invited.)}}
:* {{ux|dv|I no see food chop for de party '''cos''' I come late. |(NSC_2021, I didn't get anything to eat at the party because I came late.)}}
+
:* {{ux|dv|I no see food chop for de party '''cos''' I come late. |(I didn't get anything to eat at the party because I came late.)}}
 
* [[because]], [[sake of sey]]
 
* [[because]], [[sake of sey]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''because''
 
* English: ''because''

Latest revision as of 21:40, 3 May 2023

Naija

Etymology

From English: because

Pronunciation

  • kɔ̀s

Play Play

Subordinating Conjunction

  • Word wey person take dey show sey na based on matter wey de don first talk na im make someting sup.
  • I no want go cos dem no call me.  — (I don't want to go because I was not invited.)
  • I no see food chop for de party cos I come late.  — (I didn't get anything to eat at the party because I came late.)

Translations

  • English: because