Difference between revisions of "cos"

Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''cos''
+
From English: ''because''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-cos.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-cos.m.ogg</sm2>  
  
===Coordinating Conjunction===
 
*Na word wey dem dey use take join other words
 
:* {{ux|dv|And I no fear, '''cos''' I dey sure, |(jw__1351. I am not scared because I am sure of myself.)}}
 
:* {{ux|dv|Na only God me trust,  '''cos''' no be today im don dey save me. |(NSC_Legbeti_2021. I trust in God alone because he has always been there for me.)}}
 
  
 
===Subordinating Conjunction===
 
===Subordinating Conjunction===
* Na make person add more information to wetin person don first talk.
+
* Word wey person take dey show sey na based on matter wey de don first talk na im make someting [[sup]].
:* {{ux|dv|I no want go '''cos''' dem no call me. |(Egbokhare_2020. I don't want to go because they didn't invite me.)}}
+
:* {{ux|dv|I no want go '''cos''' dem no call me. |(Egbokhare_2020, I don't want to go because they didn't invite me.)}}
:* {{ux|dv|I no see food chop for de party '''cos''' I come late. |(NSC_Legbeti_2021. I wasn't fed at the party because I came late.)}}
+
:* {{ux|dv|I no see food chop for de party '''cos''' I come late. |(NSC_Legbeti_2021, I wasn't fed at the party because I came late.)}}
:* :* {{ux|dv|Me I feel say dem dey always fight '''cos''' love no dey. |(NSC_Legbeti-2021. They fight often because there is no love lost between.)}}
+
:* {{ux|dv|Dem also say make Cas no worry '''cos''' dem go implement di law wit care and compassion. |(bbc__28232, They assured Cos on the success of the law as it was going to be implemented with care and compassion.)}}
:* {{ux|dv|Dem also say make Cas no worry '''cos''' dem go implement di law wit care and compassion. |(bbc__28232. They assured Cos on the success of the law as it was going to be implemented with care and compassion.)}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[because]], [[sakeofsay]].
+
* [[because]], [[sake of sey]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''because''
 
* English: ''because''

Revision as of 12:46, 27 July 2021

Naija

Etymology

From English: because

Pronunciation

  • kɔ́s

Play Play


Subordinating Conjunction

  • Word wey person take dey show sey na based on matter wey de don first talk na im make someting sup.
  • I no want go cos dem no call me.  — (Egbokhare_2020, I don't want to go because they didn't invite me.)
  • I no see food chop for de party cos I come late.  — (NSC_Legbeti_2021, I wasn't fed at the party because I came late.)
  • Dem also say make Cas no worry cos dem go implement di law wit care and compassion.  — (bbc__28232, They assured Cos on the success of the law as it was going to be implemented with care and compassion.)

Synonyms

Translations

  • English: because