cos

Naija

Etymology

From English: because

Pronunciation

  • kɔ́s

Play Play


Subordinating Conjunction

  • Word wey person take dey show sey na based on matter wey de don first talk na im make someting sup.
  • I no want go cos dem no call me.  — (Egbokhare_2020, I don't want to go because they didn't invite me.)
  • I no see food chop for de party cos I come late.  — (NSC_Legbeti_2021, I wasn't fed at the party because I came late.)
  • Dem also say make Cas no worry cos dem go implement di law wit care and compassion.  — (bbc__28232, They assured Cos on the success of the law as it was going to be implemented with care and compassion.)

Synonyms

Translations

  • English: because