Difference between revisions of "cost"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * | + | * Make person go do or give make e get anoder ting. |
− | :* {{ux|dv|I no mind wetin e go '''cost''', make you sha make sure say I win | + | :* {{ux|dv|I no mind wetin e go '''cost''', make you sha make sure say I win di election |(NSC_Legbeti_2021 Regardless of the cost, just ensure I win the election.)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| E no even reason wetin e go '''cost''' am, e just [[put body]]. |(NSC_2021, He didn't care about the consequences he just got himself involved.)}} |
− | * | + | * Make someting make person no get wetin e suppose get. |
− | :* {{ux|dv|Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e | + | :* {{ux|dv|Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e con '''cost''' dem. |(brila__1167. the Eaglets failed to take their chances and consequently lost the match.)}} |
− | :* {{ux|dv|I no put head down learn English for school and | + | :* {{ux|dv|I no put head down learn English for school and di ting '''cost''' me later for life. |(NSC_Legbeti_2021, I wasn't serious with learning English while in school and it became one grave mistake later in life.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ' | + | * English: 'consequence'', ''loss'' |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | * Sey money for someting too plenty. |
− | :* {{ux|dv|Di cream '''cost''' o. |(Egbokhare_2020 | + | :* {{ux|dv|Di cream '''cost''' o. |(Egbokhare_2020, The cream is expensive.)}} |
:* {{ux|dv|E '''cost'''. |(KAD_01_Students-Life_DG__77, it is expensive.)}} | :* {{ux|dv|E '''cost'''. |(KAD_01_Students-Life_DG__77, it is expensive.)}} | ||
:* {{ux|dv|Wetin make am '''cost''' like dat? |(LAG_28_Buying-Shawarma_DG__87. Why is it so expensive?)}} | :* {{ux|dv|Wetin make am '''cost''' like dat? |(LAG_28_Buying-Shawarma_DG__87. Why is it so expensive?)}} | ||
:* {{ux|dv|Some sef no fit use kerosene because kerosene don '''cost'''. |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__65, Some others cannot even use kerosene because kerosene is now expensive.)}} | :* {{ux|dv|Some sef no fit use kerosene because kerosene don '''cost'''. |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__65, Some others cannot even use kerosene because kerosene is now expensive.)}} | ||
:* {{ux|dv|To friend girls for here no dey '''cost''' like dat. |(NSC_Legbeti_2021. To date girls here is not that expensive.)}} | :* {{ux|dv|To friend girls for here no dey '''cost''' like dat. |(NSC_Legbeti_2021. To date girls here is not that expensive.)}} | ||
− | + | ====Related forms==== | |
− | ==== | ||
* [[costly]] | * [[costly]] | ||
Revision as of 13:24, 27 July 2021
Naija
Etymology
From: English cost
Pronunciation
- kɔ́s
Verb
- Make person go do or give make e get anoder ting.
- I no mind wetin e go cost, make you sha make sure say I win di election — (NSC_Legbeti_2021 Regardless of the cost, just ensure I win the election.)
- E no even reason wetin e go cost am, e just put body. — (NSC_2021, He didn't care about the consequences he just got himself involved.)
- Make someting make person no get wetin e suppose get.
- Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e con cost dem. — (brila__1167. the Eaglets failed to take their chances and consequently lost the match.)
- I no put head down learn English for school and di ting cost me later for life. — (NSC_Legbeti_2021, I wasn't serious with learning English while in school and it became one grave mistake later in life.)
Translations
- English: 'consequence, loss
Adjective
- Sey money for someting too plenty.
- Di cream cost o. — (Egbokhare_2020, The cream is expensive.)
- E cost. — (KAD_01_Students-Life_DG__77, it is expensive.)
- Wetin make am cost like dat? — (LAG_28_Buying-Shawarma_DG__87. Why is it so expensive?)
- Some sef no fit use kerosene because kerosene don cost. — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__65, Some others cannot even use kerosene because kerosene is now expensive.)
- To friend girls for here no dey cost like dat. — (NSC_Legbeti_2021. To date girls here is not that expensive.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: expensive