Difference between revisions of "cost"

Line 11: Line 11:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person go do or give make e get anoder ting.
 
* Make person go do or give make e get anoder ting.
:* {{ux|dv|I no mind wetin e go '''cost''', make you sha make sure say I win di election |(NSC_Legbeti_2021 Regardless of the cost, just ensure I win the election.)}}
+
:* {{ux|dv|I no mind wetin e go '''cost''', make you sha make sure sey I win di election |(NSC_2021, Regardless of the cost, just ensure I win the election.)}}
:* {{ux|dv| E no even reason wetin e go '''cost''' am, e just [[put body]]. |(NSC_2021, He didn't care about the consequences he just got himself involved.)}}
+
:* {{ux|dv| E no even reason wetin e go '''cost''' am, e just [[put body]].|(NSC_2021, He didn't care about the consequences he just got himself involved.)}}
 
* Make someting make person no get wetin e suppose get.  
 
* Make someting make person no get wetin e suppose get.  
:* {{ux|dv|Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e con '''cost''' dem. |(brila__1167. the Eaglets failed to take their chances and consequently lost the match.)}}
+
:* {{ux|dv|Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e con '''cost''' dem. |(brila__1167, The Eaglets failed to take their chances and consequently lost the match.)}}
:* {{ux|dv|I no put head down learn English for school and di ting '''cost''' me later for life.  |(NSC_Legbeti_2021, I wasn't serious with learning English while in school and it became one grave mistake later in life.)}}
+
:* {{ux|dv|I no put head down learn English for school and di ting '''cost''' me later for life.  |(NSC_2021, I wasn't serious with learning English while in school and it became one grave mistake later in life.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''consequence'',  ''loss''
 
* English: ''consequence'',  ''loss''
Line 23: Line 23:
 
:* {{ux|dv|Di cream '''cost''' o. |(Egbokhare_2020, The cream is expensive.)}}
 
:* {{ux|dv|Di cream '''cost''' o. |(Egbokhare_2020, The cream is expensive.)}}
 
:* {{ux|dv|E '''cost'''. |(KAD_01_Students-Life_DG__77, it is expensive.)}}
 
:* {{ux|dv|E '''cost'''. |(KAD_01_Students-Life_DG__77, it is expensive.)}}
:* {{ux|dv|Wetin make am '''cost''' like dat? |(LAG_28_Buying-Shawarma_DG__87. Why is it so expensive?)}}
+
:* {{ux|dv|Wetin make am '''cost''' like dat? |(LAG_28_Buying-Shawarma_DG__87, Why is it so expensive?)}}
 
:* {{ux|dv|Some sef no fit use kerosene because kerosene don '''cost'''. |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__65, Some others cannot even use kerosene because kerosene is now expensive.)}}
 
:* {{ux|dv|Some sef no fit use kerosene because kerosene don '''cost'''. |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__65, Some others cannot even use kerosene because kerosene is now expensive.)}}
:* {{ux|dv|To friend girls for here no dey '''cost''' like dat. |(NSC_Legbeti_2021. To date girls here is not that expensive.)}}
+
:* {{ux|dv|To friend girls for here no '''cost''' like dat. |(NSC_2021, To date girls here is not that expensive.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[costly]]
 
* [[costly]]

Revision as of 13:23, 10 June 2022

Naija

Etymology

From: English cost

Pronunciation

  • kɔ́s

Play Play

Verb

  • Make person go do or give make e get anoder ting.
  • I no mind wetin e go cost, make you sha make sure sey I win di election  — (NSC_2021, Regardless of the cost, just ensure I win the election.)
  • E no even reason wetin e go cost am, e just put body.  — (NSC_2021, He didn't care about the consequences he just got himself involved.)
  • Make someting make person no get wetin e suppose get.
  • Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e con cost dem.  — (brila__1167, The Eaglets failed to take their chances and consequently lost the match.)
  • I no put head down learn English for school and di ting cost me later for life.  — (NSC_2021, I wasn't serious with learning English while in school and it became one grave mistake later in life.)

Translations

  • English: consequence, loss

Adjective

  • Sey money for someting too plenty.
  • Di cream cost o.  — (Egbokhare_2020, The cream is expensive.)
  • E cost.  — (KAD_01_Students-Life_DG__77, it is expensive.)
  • Wetin make am cost like dat?  — (LAG_28_Buying-Shawarma_DG__87, Why is it so expensive?)
  • Some sef no fit use kerosene because kerosene don cost.  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__65, Some others cannot even use kerosene because kerosene is now expensive.)
  • To friend girls for here no cost like dat.  — (NSC_2021, To date girls here is not that expensive.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: expensive