Difference between revisions of "cost"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * cheap 0.79 131, price 0.74 378, electricity 0.73 168, low 0.72 197, supply 0.70 147, reduce 0.68 761, rice 0.68 419, import 0.66 132, incre...")
 
 
(17 intermediate revisions by 10 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* cheap 0.79 131, price 0.74 378, electricity 0.73 168, low 0.72 197, supply 0.70 147, reduce 0.68 761, rice 0.68 419, import 0.66 132, increase 0.66 919
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English cost
+
From: English ''cost''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* kɔ́s
 
* kɔ́s
 
<sm2>Pcm-ng-cost.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-cost.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-cost.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-cost.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Verb===
* Frequency in NSC treebank: 13
+
# Make person go do or give someting make e get anoder ting.
* Frequency rank in NSC treebank: 594
+
#:* {{ux|dv|I no mind wetin e go '''cost''', make you sha make sure sey I win di election |(Regardless of the cost, just ensure I win the election.)}}
* Frequency in raw corpus: 397
+
#:* {{ux|dv| E no even reason wetin e go '''cost''' am, e just [[put body]].|(He didn't care about the consequences he just got himself involved.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 783
+
# Make someting make person no get wetin e suppose get.
 
+
#:* {{ux|dv|Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e con '''cost''' dem. |(brila__1167, The Eaglets failed to take their chances and consequently lost the match.)}}
The word is used more orally than in written texts.
+
#:* {{ux|dv|I no put head down learn English for school and di ting '''cost''' me later for life.  |(I wasn't serious with learning English while in school and it became one grave mistake later in life.)}}
  
 +
====Translations====
 +
* English: ''consequence'',  ''loss''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
cost: expensive -- Definition in Naija?
+
* Sey money for someting too plenty.
 
+
:* {{ux|dv|Di cream '''cost''' o. |(Egbokhare_2020, The cream is expensive.)}}
 
+
:* {{ux|dv|E '''cost'''. |(KAD_01_Students-Life_DG__77, it is expensive.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv|Wetin make am '''cost''' like dat? |(LAG_28_Buying-Shawarma_DG__87, Why is it so expensive?)}}
#: {{ux|dv|Di cream '''cost''' o. |(The cream is expensive.)}}
+
:* {{ux|dv|Some sef no fit use kerosene because kerosene don '''cost'''. |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__65, Some others cannot even use kerosene because kerosene is now expensive.)}}
# - (frequency:24)
+
:* {{ux|dv|To friend girls for here no '''cost''' like dat. |(NSC_2021, To date girls here is not that expensive.)}}
#: {{ux|dv|To dey '''cost'''. |(WAZP_02_Porico_M__105, To be expensive.)}}
+
# Make person look how much person go spend for someting.
#: {{ux|dv|Rhino horn dey '''cost'''. |(bbc__85621, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Cost''' am before we enter market, before we go go price anyhow. Na small ting dem dey use [[woze]] person now o. | (Make sure you are aware of the amount before we go to that market and haggle carelessly. It doesn’t take much to be beaten up these days.) }}
# advmod (frequency:7)
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|My daughter, my daughter, na di egg na dear, na di egg '''cost''' now. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__11, My daughter, my daughter, it is the egg that's expensive... it is the egg that's expensive now?)}}
+
* [[costly]]
#: {{ux|dv|House rent here no too '''cost''', with 500,000 naira, you fit get beta 2 bedroom flat. |(bbc__77068, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|But for country wey money dey, their own na to dey buy cloth wey '''cost''', new house and to get the motor wey dey reign. |(jw__42604, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oga Bashir downfall dey come afta months of protest and I-no-go-gree wey start for December 2018 ontop food and petrol wey '''cost'''. |(bbc__76495, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Building of di Mohammed Maira Secondary School wey '''cost''' N247million. |(bbc__53307, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Water and drainage system for di Kebbi Central Mosque wey '''cost''' N110million; |(bbc__53306, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|E '''cost'''. |(KAD_01_Students-Life_DG__77, it is expensive.)}}
 
#: {{ux|dv|Some people go talk sey ehn tyre too dey expensive, e too '''cost'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__155, Some people will say that ehn, tyres are too expensive; it is too costly.)}}
 
# cc-nsubj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|And tings for market '''cost'''. |(ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__58, When things in the market are expensive.)}}
 
#: {{ux|dv|Bible no too plenty that time and e '''cost'''. |(jw__6155, __no translation__)}}
 
# det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|When coastal region no get fish, woman no get fish and de small wan weh e dey di '''cost''' well-well. |(bbc__99747, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As Apple use mouth talk today, di '''cost''' go start from $699 for iPhone 8 and $799 for iPhone 8 Plus. |(bbc__16474, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Chelsea coach Sarri say na bad 15 minutes '''cost''' di goals but e happy say dem still win. |(bbc__25198, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im also allege say di leadership of di APC faction assure dem of victory at all '''cost''' even though im former party no print any posters or get any candidates for di national and state assembly polls. |(bbc__58175, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Wetin make am '''cost''' like dat? |(LAG_28_Buying-Shawarma_DG__87, What made it so expensive ?)}}
 
#: {{ux|dv|And all dese ting, with all di materials we are using sef, everything is '''cost'''. |(LAG_19_Nepa-Wahala_DG__41, and all these things, with all the materials we are using, everything is expensive.)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Umar Faruk Umar, after ein attend di Juma’at prayer service, inside di low '''cost''' Mosque, wey dey Daura, Katsina state. |(ja102__5650, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Authorities don find di deadi bodi of anoda girl dem murder for goment low '''cost''' housing estate for Aggrey road, old Port Harcourt township, Rivers state Nigeria. |(bbc__18021, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Some sef no fit use kerosene because kerosene don '''cost'''. |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__65, Some others cannot even use kerosene because kerosene is now expensive.)}}
 
#: {{ux|dv|gs of cement wey go '''cost''' ₦1,000,000 go fit build bungalow Western Nigeria |(bbc__102353, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Chicken don '''cost'''; |(bbc__15814, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dr Akabueze say: When you reach agreement, you go first look di money and wetin e go '''cost'''. |(bbc__43273, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonymes====
 
* cheap 0.79 131, price 0.74 378, electricity 0.73 168, low 0.72 197, supply 0.70 147, reduce 0.68 761, rice 0.68 419, import 0.66 132, increase 0.66 919
 
 
 
====Antonymes====
 
* cheap 0.79 131, price 0.74 378, electricity 0.73 168, low 0.72 197, supply 0.70 147, reduce 0.68 761, rice 0.68 419, import 0.66 132, increase 0.66 919
 
 
 
====Translations====
 
* English: expensive
 
 
 
 
 
 
 
===Noun===
 
cost: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# det-nmod (frequency:20)
 
#: {{ux|dv|Di '''cost''' of living dey high. |(bbc__34219, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''cost''' of codeine syrup addiction Codeine cough syrup - size of di problem |(bbc__33785, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|'Political parties must reduce '''cost''' of nomination forms to encourage young pipo.' |(bbc__9244, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori be say for Lagos if '''cost''' of living no kill you, na traffic palava go kill you. |(bbc__95125, __no translation__)}}
 
# - (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|My administration dey determined from di very first day to enta office, to work to reduce '''cost'''... |(bbc__4868, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For 2016, di Communist Party bring out rule wey include how to celebrate your wedding as di party dey try to reduce '''cost'''. |(bbc__49793, __no translation__)}}
 
# det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Im say since then, di '''cost''' don change say dem don ask di Minister of Housing to do fresh calculation so dem go know how much to give pipo. |(bbc__59249, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na different kain bush meat Cameroon dey chop Bush meat weh kontri pipo di laikam sotei, chop lick finger don di scarce and de price for de wan weh e dey market di '''cost'''. |(bbc__70583, __no translation__)}}
 
# acl-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Lagos State gofment don deny di rumour wey spread say dem add money join di '''cost''' to get motor particulars and number plates. |(bbc__80286, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem also by-force dem to pay traffickers, wey dem believe say come from Nigeria, $60  per day until dem cover di '''cost''' to bring dem enta di kontri.# |(bbc__28162, __no translation__)}}
 
# case-nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Nigeria rank as number two inside Africa for di percent of '''cost''' of bodi treatment wey citizens dey pay for, dey for Comoros for back. |(bbc__74008, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di country main opposition party PDP bin announce 12 million Naira  as '''cost''' of expression of interest form to contest 2019 presidential election for dia party. |(bbc__33831, __no translation__)}}
 
# acl-amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|High '''cost''' of living Unemployment Corruption |(bbc__55923, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Although, na big '''cost''' to maintain di roads and make am wide for motor to move freely, di Lagos State Government go continue to take care of di '''cost''' to make di roads good for motor to move inside and safe for everybody wey dey use am. |(bbc__347, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But Tunde Ogunlade say di high '''cost''' dey like any celebration wey dey affect price of tins. |(bbc__21663, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For many kontris especially for Africa and Asia, wen you compare di price of Huawei technology to Europe and US, di '''cost''' alone go make sure say e continue to get big market for world. |(bbc__51939, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di only one wey dey ground now na di one by Doctors Without Borders and dem don stop to cari women go hospital because of di '''cost'''. |(bbc__36802, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Since di highest burden of health care treatment fall ontop di pipo wey dey find treatment, some families wey dey earn around $1.90 per day no dey fit pay for di '''cost'''. |(bbc__89814, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
* [[production cost|production cost]]
 
 
 
#: {{ux|dv|So we dey look at 10 times lower production cost, Dr Herron tok. |(bbc__5909, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bloomberg wey be sabi pipo for money mata say for many decades na South Africa bin dey wear di crown but high production cost and labour union mata don show dia gold mining industry dia pepper. |(bbc__20261, __no translation__)}}* [[running cost|running cost]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Dem say di running cost wey Senator Shehu dey talk about so no be dem dey pay am so na only National Assembly go fit explain am. |(bbc__29586, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Shehu Sani, Senator wey dey represent Kaduna Central Senatorial District for National Assembly bin reveal say im and im colleagues dey receive 13.5 million naira monthly as running cost and |(bbc__89333, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonymes====
 
* cheap 0.79 131, price 0.74 378, electricity 0.73 168, low 0.72 197, supply 0.70 147, reduce 0.68 761, rice 0.68 419, import 0.66 132, increase 0.66 919
 
 
 
====Antonymes====
 
* cheap 0.79 131, price 0.74 378, electricity 0.73 168, low 0.72 197, supply 0.70 147, reduce 0.68 761, rice 0.68 419, import 0.66 132, increase 0.66 919
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
 
 
===Verb===
 
cost: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# mark-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di before before Prime Minister dey deny say she no do anything wrong for di rice programme when '''cost''' the country plenty billion of dollars. |(bbc__33250, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For 2017, following office fumigation wey '''cost''' Nigerian taxpayers $5,500, president Muhammadu Buhari refuse to work for im office afta dem see rat inside. |(bbc__49833, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Whatever di ting go '''cost''' you, put your time, your strenght, your, your knowledge, your brain. |(ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__90, Whatever it will cost you, invest your time, your strength, your... your knowledge and your brain.)}}
 
#: {{ux|dv|Africa: Quarter of child marriage dey happen here Why child marriage dey '''cost''' Nigeria economy problem |(bbc__12657, __no translation__)}}
 
# aux-cc-nsubj-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e come '''cost''' dem. |(brila__1167, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Corruption don become major issue for di election and e fit '''cost''' Mr Mutharika di presidency. |(bbc__26239, __no translation__)}}
 
# advmod-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Person wey get this kind character fit no get plenty money or dey buy something wey '''cost''' well well. |(jw__41888, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bible talk sey: ‘Make woman dey wear better clothe wey go show sey dem get sense and dem no dey overdo am, no be to dey plait different different hairstyle or to dey wear gold or clothe wey '''cost''' well well but make dem dey dress theirself with better character like woman wey dey fear God.’  But this advice no be only for sisters. |(jw__23101, __no translation__)}}
 
# cc-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|And dis one '''cost''' her her job. |(bbc__64636, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na Vokakom do di project and e '''cost''' dem $2.5 million. |(bbc__70104, __no translation__)}}
 
# aux-mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Since December 22, 2018 na im America goment shut down because dem never agree for di moni wey President Donald Trump want to fund di wall e wan build for Mexico wey fit '''cost''' billions of dollars. |(bbc__89694, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She say make company wey dey buy film and documentary dem like television stations, encourage young producers because wetin dey now na say dem dey demand for series dem wey dey '''cost''' plenti moni and e '''cost''' more to do animation films, but if investors look dia side support dem, e go help well well. |(bbc__88961, __no translation__)}}
 
# aux-csubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Cholera na disease for di poor, to build basic infrastructure go '''cost''' money. |(bbc__25520, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|To provide free healthcare for all of Nigerian pipo wey don pass 60 years go '''cost''' di Nigerian goment $1,759,436,000.00 a year. |(bbc__94327, __no translation__)}}
 
# compound:svc-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis bag break record last year as di bag wey '''cost''' pass after one person buy am for $300,168 as dem dey do auction for Hong Kong. |(bbc__40313, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis new phone go be di phone wey '''cost''' pass for Apple - e get two type - 64 gig go '''cost''' $999, while di 256 gig own go '''cost''' $1,149. |(bbc__41867, __no translation__)}}
 
# advcl-aux-mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Kunbungu MP, Ras Mubarak talk BBC Pidgin say although di idea no bad, e no meet value for money audit sake of same drone wey dey '''cost''' $100,000 government dey buy am at $1million. |(bbc__62684, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|i.Con wey go '''cost''' $80 when dem release am later dis year no really be condom but na like ring wey person go wear join normal condom and e go fit measure how di performance di person wey wear am be for sex. |(bbc__102362, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
====Synonymes====
+
====Synonyms====
* cheap 0.79 131, price 0.74 378, electricity 0.73 168, low 0.72 197, supply 0.70 147, reduce 0.68 761, rice 0.68 419, import 0.66 132, increase 0.66 919
+
* [[dear]]
  
====Antonymes====
+
====Antonyms====
* cheap 0.79 131, price 0.74 378, electricity 0.73 168, low 0.72 197, supply 0.70 147, reduce 0.68 761, rice 0.68 419, import 0.66 132, increase 0.66 919
+
* [[cheap]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''expensive''

Latest revision as of 21:27, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English cost

Pronunciation

  • kɔ́s

Play Play

Verb

  1. Make person go do or give someting make e get anoder ting.
    • I no mind wetin e go cost, make you sha make sure sey I win di election  — (Regardless of the cost, just ensure I win the election.)
    • E no even reason wetin e go cost am, e just put body.  — (He didn't care about the consequences he just got himself involved.)
  2. Make someting make person no get wetin e suppose get.
    • Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e con cost dem.  — (brila__1167, The Eaglets failed to take their chances and consequently lost the match.)
    • I no put head down learn English for school and di ting cost me later for life.  — (I wasn't serious with learning English while in school and it became one grave mistake later in life.)

Translations

  • English: consequence, loss

Adjective

  • Sey money for someting too plenty.
  • Di cream cost o.  — (Egbokhare_2020, The cream is expensive.)
  • E cost.  — (KAD_01_Students-Life_DG__77, it is expensive.)
  • Wetin make am cost like dat?  — (LAG_28_Buying-Shawarma_DG__87, Why is it so expensive?)
  • Some sef no fit use kerosene because kerosene don cost.  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__65, Some others cannot even use kerosene because kerosene is now expensive.)
  • To friend girls for here no cost like dat.  — (NSC_2021, To date girls here is not that expensive.)
  1. Make person look how much person go spend for someting.
    • Cost am before we enter market, before we go go price anyhow. Na small ting dem dey use woze person now o.  —  (Make sure you are aware of the amount before we go to that market and haggle carelessly. It doesn’t take much to be beaten up these days.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: expensive