Difference between revisions of "cost"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person go do or give make e get anoder ting. | * Make person go do or give make e get anoder ting. | ||
− | :* {{ux|dv|I no mind wetin e go '''cost''', make you sha make sure sey I win di election |( | + | :* {{ux|dv|I no mind wetin e go '''cost''', make you sha make sure sey I win di election |(Regardless of the cost, just ensure I win the election.)}} |
− | :* {{ux|dv| E no even reason wetin e go '''cost''' am, e just [[put body]].|( | + | :* {{ux|dv| E no even reason wetin e go '''cost''' am, e just [[put body]].|(He didn't care about the consequences he just got himself involved.)}} |
* Make someting make person no get wetin e suppose get. | * Make someting make person no get wetin e suppose get. | ||
:* {{ux|dv|Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e con '''cost''' dem. |(brila__1167, The Eaglets failed to take their chances and consequently lost the match.)}} | :* {{ux|dv|Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e con '''cost''' dem. |(brila__1167, The Eaglets failed to take their chances and consequently lost the match.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|I no put head down learn English for school and di ting '''cost''' me later for life. |( | + | :* {{ux|dv|I no put head down learn English for school and di ting '''cost''' me later for life. |(I wasn't serious with learning English while in school and it became one grave mistake later in life.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''consequence'', ''loss'' | * English: ''consequence'', ''loss'' |
Revision as of 21:41, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English cost
Pronunciation
- kɔ́s
Verb
- Make person go do or give make e get anoder ting.
- I no mind wetin e go cost, make you sha make sure sey I win di election — (Regardless of the cost, just ensure I win the election.)
- E no even reason wetin e go cost am, e just put body. — (He didn't care about the consequences he just got himself involved.)
- Make someting make person no get wetin e suppose get.
- Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e con cost dem. — (brila__1167, The Eaglets failed to take their chances and consequently lost the match.)
- I no put head down learn English for school and di ting cost me later for life. — (I wasn't serious with learning English while in school and it became one grave mistake later in life.)
Translations
- English: consequence, loss
Adjective
- Sey money for someting too plenty.
- Di cream cost o. — (Egbokhare_2020, The cream is expensive.)
- E cost. — (KAD_01_Students-Life_DG__77, it is expensive.)
- Wetin make am cost like dat? — (LAG_28_Buying-Shawarma_DG__87, Why is it so expensive?)
- Some sef no fit use kerosene because kerosene don cost. — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__65, Some others cannot even use kerosene because kerosene is now expensive.)
- To friend girls for here no cost like dat. — (NSC_2021, To date girls here is not that expensive.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: expensive