cost
Naija
Etymology
From: English cost
Pronunciation
- kɔ́s
Verb
- Make person go do or give make e get anoder ting.
- I no mind wetin e go cost, make you sha make sure sey I win di election — (NSC_2021, Regardless of the cost, just ensure I win the election.)
- E no even reason wetin e go cost am, e just put body. — (NSC_2021, He didn't care about the consequences he just got himself involved.)
- Make someting make person no get wetin e suppose get.
- Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e con cost dem. — (brila__1167, The Eaglets failed to take their chances and consequently lost the match.)
- I no put head down learn English for school and di ting cost me later for life. — (NSC_2021, I wasn't serious with learning English while in school and it became one grave mistake later in life.)
Translations
- English: consequence, loss
Adjective
- Sey money for someting too plenty.
- Di cream cost o. — (Egbokhare_2020, The cream is expensive.)
- E cost. — (KAD_01_Students-Life_DG__77, it is expensive.)
- Wetin make am cost like dat? — (LAG_28_Buying-Shawarma_DG__87, Why is it so expensive?)
- Some sef no fit use kerosene because kerosene don cost. — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__65, Some others cannot even use kerosene because kerosene is now expensive.)
- To friend girls for here no cost like dat. — (NSC_2021, To date girls here is not that expensive.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: expensive